Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,802 members, 7,820,806 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 10:10 PM

Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... (76684 Views)

Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Very Funny Nigerian Memes That Will Make Your Day (part 2) / Very Funny Nigerian Memes That Will Make Your Day (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by pbs4real(m): 4:42pm On Jul 11, 2015
halfrica:


grin rice wey dem chop remain giv u betta pass d rice wey never done
Translation make use of d available opportunity given to u



Tomato wey fresh pass for market na hin dey enter pot of soup
Translation the way u dress is d way u will be addressed



As rain dey fall from cloud reach ground person no fit use rain as ladder reach d clouds
Translation wait for ur own time if its never ur time it will never be ur time.


Na d amount of maggi and seasoning wey dey inside pot of boiling meat they determine how d aroma go be
Translation the amount of effort u put in determines ur success
hmm,i tuale for u.
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by bastien: 4:42pm On Jul 11, 2015
Na s way goat take stand for market na so them take price am


Pikin wey wan follow him papa get bald head na headache go kill am
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Brugo(m): 4:53pm On Jul 11, 2015
halfrica:

Translation

Wen u are confused u can never be right grin

Sweetie are you sure?
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 4:54pm On Jul 11, 2015
Brugo:


Sweetie are you sure?
Something like that
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 4:54pm On Jul 11, 2015
grin
Remilekun101:
Visit my blog..... www.techccy..com
Remilekun101:
Visit my blog..... www.techccy..com
Remilekun101:
Visit my blog..... www.techccy..com
poor blog
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 4:55pm On Jul 11, 2015
Brugo:

Sweetie are you sure?
Brugo:

Sweetie are you sure?
grin
Remilekun101:
Visit my blog..... www.techccy..com
Remilekun101:
Visit my blog..... www.techccy..com
Remilekun101:
Visit my blog..... www.techccy..com
poor blog
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by sugah: 4:57pm On Jul 11, 2015
E don tey wey nyash get centre parting

nothing is new under the sun

Some of these yarns cracked me up big time
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by InvertedHammer: 5:01pm On Jul 11, 2015
When stone wey go up begin fall, na as egg dey run comot, na so bald head dey join am.
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by WafiJoe(m): 5:01pm On Jul 11, 2015
Dem noh dey stop small pikin to get big teeth. But make im remember to grow big lips to cover am
Translation: Wetin you start, make you try your best to finish am.

Noh be every sing get chorus
Translation: Noh be every question get answer

Reppin Orerokpe
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Brugo(m): 5:03pm On Jul 11, 2015
halfrica:

Something like that

Me sef no sabi how to translate am. Some phrases are just too pidgin to have English equivalents.

Hmmm.... "Person wen dey cry dey see road". I first heard it rendered in Yoruba. It should roughly mean....

"sadness or misfortune does not give one the excuse to misbehave or be sloppy..."

grin I try o.
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by MOGfred: 5:33pm On Jul 11, 2015
Penis wey stand must shurly fall
Love is blind no concern blind man grin
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by kakaG: 5:43pm On Jul 11, 2015
E don tai wey nyash get center parting. Translation: the situation at hand isn't really new. Na mouth wey too keep quite dey smell. Translation: waiting too long to take action is dangerous. Pikin wey say him mama no go sleep no goo sleep too. U don't need a translation na. Monkey too sharp, monkey too sharp na because tree dey near am. Pikin wey wash him hands clean go follow elders chop. Na from small dem dey know dog wey him tail go twist. Dog wey don ready to die no go hear him master whistle again

1 Like

Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Sharp9: 5:59pm On Jul 11, 2015
dey no dey use prick threaten ashawo
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by switcakes(f): 6:14pm On Jul 11, 2015
person no dey use shame chop poison
person wet them carry for back no dey back another person

1 Like

Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Mergic(m): 6:43pm On Jul 11, 2015
them no dey use prick taste cutlass jazz..!

1 Like

Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Timoleon(m): 6:54pm On Jul 11, 2015
butanep:
leave the no of time it make FP...
Just catch the fun in it...

Abi you nor laugh... or smile
no mind md jare, dem funny wella.
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by CuteDude53(m): 7:00pm On Jul 11, 2015
Ukwu no dey heavy the owner.. .. grin
Make person translate am?
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by eterisan(m): 7:33pm On Jul 11, 2015
Xslaze3xd:
Warri!!!!!! Warri!!!!! Warri!!!!!
Their father!!!!! ohhh sowi na Nairaland we dey..........
Their Dad......

I rep #Igbudu
if house nor fall goat no go fit stand on top am spread agada....... Warri i rep # pessu

1 Like

Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Brytawon(m): 7:36pm On Jul 11, 2015
You Are Nothing Without Character And Integrity...
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 7:40pm On Jul 11, 2015
Abbey2sam:



person wey beat drum for mad man no better pass the mad man


lol:: na dy mad man bros
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by guyX(m): 7:41pm On Jul 11, 2015

Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by caniva(m): 7:48pm On Jul 11, 2015
Housewife wey dey go borrow toothpick for bachelor-yard....na Boko-haram e dey visit
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 7:49pm On Jul 11, 2015
Jeez!!!
It made FP
popping champagne right nw
@1800MprEpzAvenue
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by macdelene(m): 7:58pm On Jul 11, 2015
Akamu wen hot must cold.

Translation- no matter how much trouble a person gives you, one day all will come to an end
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 8:07pm On Jul 11, 2015
happydays1:
leave tori for market woman.

translation:
nt everything is meant for everyone
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 8:07pm On Jul 11, 2015
Chuck01:
Not too bad OP, but some of your loose translations are incorrect or rather very loose. Also, some proverbs aforementioned are outdated, while others, I don't think exist.
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by macdelene(m): 8:07pm On Jul 11, 2015
Na for clap them take dey enter dance

Translation- step by step you will get there
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 8:09pm On Jul 11, 2015
Timoleon:


you sef dey observe abi? new op, same proverbs.

the reference is under
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 9:02pm On Jul 11, 2015
person wey dey nairaland, tink say he dey inside naira/money
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by SAIBUHAR1(m): 9:03pm On Jul 11, 2015
seanblaise:
"You no need cutlery to chop slap"....lol....If to say FG go gree adopt pidgin as our official language eh, pple for know book well well.....
Lecture: Class I hail oooooo
Students: teasher we sight you.....
Lecturer: Na GST 101(use of Pidgin) we go yarn dis morning....
Students: teasher carry go.....
Abeg who no understand?
Delsuite.....I see yoo.


No Matter the weight of the Elephant, it can't cause earthquake
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by mikron(m): 9:19pm On Jul 11, 2015
Time and water wey person take wash nyansh na waste if time because nyansh na nyansh and nyansh must smell.

Toto water no plenty but e dey reach prick baff

The Niddle small but wen u March am e go make u bleed

Even if d wife run leave d husband the wife mama na still mother inlaw

Goat wey dey take guy cross road the village wey e dey go no far

Make I pause herehere cheesy
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Okeybrazil: 11:05pm On Jul 11, 2015
I go am do I go do am, na him make carpenter no get chair 4 house.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

The Patient Dog That Has Been Waiting To Eat The Fattest Bone Is Dead / When Slay Queens Return To The Village (photo) / Funny Real Life Sign-posts And Notices

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.