Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,933 members, 7,952,762 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 11:29 PM

Pigin Our Official Language - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Pigin Our Official Language (526 Views)

Yoruba Language Chosen As Second Official Language Of Benin Republic / Hausa Language Could Be The Next Official Language Of Nigeria. / Yoruba Now Recognised As Official Language In Benin Republic —amb Obisakin. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Pigin Our Official Language by jeepsy12(m): 8:57am On Jul 31, 2015
Guys. I discover say anywhere you go for naija, u go hardly see where dem no dey use pigin yan. If you wan buy suya from dat mallam and you no fit speak hausa, U wan buy ugwu from igbo woman and if u wan buy agbo, alomo from dat yoruba woman and u no fit speak yoruba. Nobody go tell you b4 u go switch go pigin. Even all your padi wey dey scul and work, no be pigin una dEy use sey yan. The english wey be our official language how many person fit speak am well. My own view be say make our government make this language official. Abeg a won hear your own view
Re: Pigin Our Official Language by podosci(m): 9:41am On Jul 31, 2015
Pigin arises from mispronounciation of English itself....We can make pigin our second official language after proper research and instituinilization of pigin into writing and other literal works

(1) (Reply)

Pets Control Fumigation Services / That Horse And Rider Were One Beast / Ooni's Second-in-command Dies

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.