Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,531 members, 7,954,992 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 01:50 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Mtn Awoof (763 Views)
Glo Awoof: Get 6 Times Bonus On Every Recharge And Lots / Mtn Awoof Call Has Taken A New Dimension / Awoof - How To Buy On Konga For Free Without Paying (2) (3) (4)
Mtn Awoof by Donald3d(m): 12:13am On Aug 01, 2015 |
NO BE ME TALK AM OOO na MTN talk am,and me i like my nairaland pepo,na im i say make i com do aproko, MTN wan share awoof ooo ,and as dey talk am for my mama village- warfi ,awoof no dey run bele ,see wetin dem talk for their facebook page to take jollificate say dem don get 3 million likes for that place wey obodo oyibo pepo dey call facebook: MTN Nigeria Hello Ladies and gentlemen, in celebration kindly send your MTN phone numbers and fullnames to our inbox on or before 8AM ON SATURDAY, 1st August, Use the Hastag #GoIN3M so we can identify you. Your gift will be sent to you from now till Monday 3rd of August 2015 . Thank you all #YelloNation |
Re: Mtn Awoof by yuscopefly(m): 12:28am On Aug 01, 2015 |
which inbox abi name joke if no full details |
Re: Mtn Awoof by Donald3d(m): 12:29am On Aug 01, 2015 |
yuscopefly:mtn nigerias inbox |
Re: Mtn Awoof by Donald3d(m): 12:32am On Aug 01, 2015 |
(1) (Reply)
Man Gored To Death Filming A Bull Run On His Mobile(picture) / BREAKING: Skiibii Has Been Revived-kcee / Nursing Student Emerges Miss Virgin
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |