Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,136 members, 7,814,975 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:17 AM

Oya Swell Dia Head! 2face Says Naija Number One Musician Is From Mushin - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Oya Swell Dia Head! 2face Says Naija Number One Musician Is From Mushin (915 Views)

Mention One Musician You Think Should Quit Music And Go Into Fish Business (pic) / Forget Her Face See Why This Daughter Of A Popular Musician Is Trending / D'banj Pictured With 2face, Says: "2baba Is A Wicked Sharp Guy" (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Oya Swell Dia Head! 2face Says Naija Number One Musician Is From Mushin by AKPOSbaba: 10:35am On Aug 04, 2015
E get some kain praise wey go make yor head swell and if dat praise no make yor head swell,
naim be say boil catch yor head dat piriod.
If dat praise kon come from pesin like 2face,
di ogbonge legend for African miuzik,naim be say u get enjoy dat moment.
Wande Coal,di "from Mushin to Mo hits star",don get beta praise from 2baba imsef for twitter.
2face yarn for twitter say,na Wande Coal be im best Nigeria miuzishan right now.He say di boy good die.
2face imsef don get plenti praise too but most of dem come in di form of awards.
Upon all dis praise,
2face and Wande Coal neva do any colabo togeda and pipo don alreadi dey guess say,
two of dem don dey cook somtin for studio but dem neva know wen e go don.

SOURCE.....http://ogakpatakpata..com/2015/08/2face-don-yarn-say-naija-number-one.html
Re: Oya Swell Dia Head! 2face Says Naija Number One Musician Is From Mushin by nellyelitz(m): 10:37am On Aug 04, 2015
Center for AGBERO trade

(1) (Reply)

PHOTO Eleven-day-old Sick Baby In Hospital Stabbed In Head By An Another Patient / I Hope To Sleep With CR7, Wizkid Before I Retire -head Of Nigerian Prostitutes / Lagos Cleric Arrested Doing Fake Deliverance On A Lady With Sex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.