Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,768 members, 7,817,118 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:23 AM

I Miss My Friend Mko Abiola - IBB - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / I Miss My Friend Mko Abiola - IBB (569 Views)

Davido - I Miss My Bed As He Fly Private Jet Back To Nigeria / I Miss Good Sex – Moyo Lawal / I Miss My Olajuwon - Lanre Gentry Says As He Shares Throwback Family Photo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Miss My Friend Mko Abiola - IBB by OKorowanta: 11:10am On Aug 17, 2015
Forma khaki presido, Ibrahim Babangida,don yarn say he still dey miss him late friend,
Moshood Abiola wey die for jail on top say he win di June 12,1993 election wey Babangida imsef cancel.
Akordin to tori pipo and evribodi wey monitor di election dat year,
Dem say na di best election wey dem don eva oganize for naija sake of say no wuruwuru and no magomago for di result.
IBB wey dey celibrate him 74 years old betday today,
yarn dis one for one join bodi siddon for Minna,Niger state wit tori pipo as he dey ansa all di queshon wey dem askam.
Wen dem askam weda he miss him frend,MKO Abiola, IBB ansa dem say,
just last week here naim he uproot and
read one of di letas wey Abiola write toram and dat one show say he stil dey miss am
But many pipo go stil argue say dem no see how
he take be beta frend to Abiola bicos na since he cancel June 12 election naim di man life take anoda turn and na ontop say Abiola talk say naim must be president naim Abacha putam for prison.
Inside dat same prison,naim MKO take kpai.
We stil dey xpect to hia from Abiola famili weda IBB na rili him true frend.

MORE PHOTO........http://ogakpatakpata..com/2015/08/ibb-i-miss-my-friend-mko-abiola.html

Re: I Miss My Friend Mko Abiola - IBB by Otutu1(m): 11:20am On Aug 17, 2015
Ibb na u sabi

(1) (Reply)

"When I Travel I Don't Pack Clothes, I Pack Money" - Floydmayweather / JJC: ‘why I Adore Kate Henshaw’ / 9 Nigerian Celebrities And The American Stars They Resemble!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.