Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,622 members, 7,809,294 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 07:22 AM

JOKE By LUCIANO.I Can't Stop Laughing,pooverty No Good At. All - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / JOKE By LUCIANO.I Can't Stop Laughing,pooverty No Good At. All (1454 Views)

So Funny I Can't Stop Laughing / Can't Stop Laughing Ooo / I Can't Stop Laughing Oo. This Joke Is So Funny. Please Don't Laugh Alone: Share (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

JOKE By LUCIANO.I Can't Stop Laughing,pooverty No Good At. All by naturallucky06(m): 12:03pm On Aug 23, 2015
E get one particular restaurant wey I dey chop 4( G.R.A.) E get
one oyinbo wey dey always come chop there too...Anytime
dis oyinbo chop finish,he go shout ''Hey'',so I wonder wetin
dey make am shout. I decided to chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me
sef go shout too. When I reach d restaurant yesterday evening after celebratin my birth day finish, I order wetin d man
dey chop. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, I collect extra plate, but i no
still shout. I say dis oyinbo na mumu o,why e dey always
shout like dat now? Na then i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na # 75,000 then d extra plate too na
another #75,000. Na then I shout hey!heyy! !heyyy!!! ......!!!!heyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyy...
........ I still
dey shout till now.someone should pls help me oh

1 Like

Re: JOKE By LUCIANO.I Can't Stop Laughing,pooverty No Good At. All by Nobody: 12:04pm On Aug 23, 2015
grin

1 Like

Re: JOKE By LUCIANO.I Can't Stop Laughing,pooverty No Good At. All by Lilyomi(f): 1:48pm On Aug 23, 2015
Call for water to shout more o. cheesygrin.

1 Like

Re: JOKE By LUCIANO.I Can't Stop Laughing,pooverty No Good At. All by kwencypresh(f): 1:51pm On Aug 23, 2015
Lol

1 Like

Re: JOKE By LUCIANO.I Can't Stop Laughing,pooverty No Good At. All by naturallucky06(m): 3:22pm On Aug 23, 2015
I they wait for u lilyomi oh,because them no allow me go
Re: JOKE By LUCIANO.I Can't Stop Laughing,pooverty No Good At. All by Dindy(m): 12:32pm On Sep 11, 2016
lol

(1) (Reply)

LOL Can`t Stop Laughing.what Is Going On In This Picture? / Mtn Wants To Steal My Woman O / Aunty, I Seriously Need Your Help

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.