Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,113 members, 7,957,157 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 08:10 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joke Of D Century...... A Must Read (939 Views)
*waec* Joke Of D Day / Best Joke Of Today ( Wife Adult Joke In Hindi ) / Pix Of D Night (2) (3) (4)
Joke Of D Century...... A Must Read by bilulu(m): 4:23pm On Aug 25, 2015 |
Dem say boko haram don poison beans after I don buy half bag put for house. From d one wet I cook I give my dog bingo make im first test am. After 45mins bingo still dey waka dey jolly dey go. Na im I enter house chop my own. After I don chop my own my gate man run come tell me say bingo don die, Hey!!!! I run enter house begin drink full gallon of palm oil for my belle, I chop 30 bitter kola with 5 long bitter leaf stem, I chop plenty walnuts without cracking d shell cuz no tym, i swallow moringa with aloe vera as treatment for d poison...... Garlic and onions b like sweet for my mouth. I come dey sweat like say oven na my bedroom. I dey think say my life don finish..... Na im I come outside come prepare for wetin go happen. Na im gate man come dey tell me say d driver wey kill bingo wan come beg me....... If na u wetin u go do? |
Re: Joke Of D Century...... A Must Read by MrFlavvor(m): 4:29pm On Aug 25, 2015 |
Kill gateman |
Re: Joke Of D Century...... A Must Read by therealdeal10: 4:34pm On Aug 25, 2015 |
Haha Gv d gateman crious punishment den fire his ass |
Re: Joke Of D Century...... A Must Read by jyomite(m): 4:59pm On Aug 25, 2015 |
Bleep |
Re: Joke Of D Century...... A Must Read by Twistter09(m): 7:56am On Aug 26, 2015 |
Nah d gateman go provide everything wey i don drink back....oooo |
(1) (Reply)
Funniest Moment At The ATM / A Woman Was In Bed With Her Lover When... / The Perfect Wife
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |