Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,013 members, 7,817,986 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 01:53 AM

10 Funny Questions People Ask 4 Naija! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 10 Funny Questions People Ask 4 Naija! (2780 Views)

10 Funny And Weird Pictures You Can Only See On Lagos Roads / Ten Funny Questions Nigerians Ask And Some Equally Stupid Answers To Them / (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

10 Funny Questions People Ask 4 Naija! by lifezone247(m): 8:18pm On Aug 25, 2015
1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'?
No bros, na picmix...lol

2. Nepa brings light and
everyone in the neighbourhood
shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that?
No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!

3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'?
Em well, e juz dey practice how to vomit.

4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?"
No oh, I come buy bread wey I go chop for dream.

5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am
for OLX...

6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake?
no ohhhh, I dey sleep walk...
.
7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?"
Nah new yam festival.. *LMAO*
.
8. My neighbour sees me
opening the gates to drive out and asks me, U dey comot?
Not at all... I be the new
gateman...

9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey
watch?
No naa... I dey discuss with Osuofia...

10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so?
No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread.
You are free to add yours, 9ja I hail

2 Likes

Re: 10 Funny Questions People Ask 4 Naija! by INTROVERT(f): 8:18pm On Aug 25, 2015
you see me here.... you come dey ask, introvert again?
Re: 10 Funny Questions People Ask 4 Naija! by Immanueladebol(m): 8:32pm On Aug 25, 2015
Re: 10 Funny Questions People Ask 4 Naija! by dkronicle(m): 8:52pm On Aug 25, 2015
7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" Nah new yam festival.. *LMAO*

Ahahahahah

2 Likes

(1) (Reply)

A Girl Dialled Her Phone No / True Life Story! Hahahaha / Photo: Bedsheet For Boys

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.