Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,112 members, 7,814,904 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 10:45 PM

Jokes Sections: - Chat Thread 2 - Jokes Etc (101) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Sections: - Chat Thread 2 (57759 Views)

The Official Chat Thread For Jokers / Jokes Section Offtopic Chat Thread / Joke Section Offtopic Chat Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (98) (99) (100) (101) (102) (103) (Go Down)

Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 4:11pm On Jun 29, 2009
Captain and Lysabello how una own be today? cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by lysaa(f): 4:12pm On Jun 29, 2009
me beat who? y i go beat who dey give me edinkaikong?
romade:

with the way u beat her i dont believe u

dani go soon comot this one


make i quote am fro evidence sake. lol
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:26pm On Jun 29, 2009
its page 101
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by lysaa(f): 4:30pm On Jun 29, 2009
u don see vision praise God
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 4:35pm On Jun 29, 2009
am gonna make it 202 cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by lysaa(f): 4:36pm On Jun 29, 2009
no 4040
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:39pm On Jun 29, 2009
halleluyah
syl go class
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 6:32pm On Jun 29, 2009
Na dodge i dodge enter class yesterday cool grin cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:37am On Jun 30, 2009
& ya papa no know say na dat kain tyn u dey do
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 11:30am On Jun 30, 2009
i don tire 4 dat guy self cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by clemcykul(f): 12:06pm On Jun 30, 2009
beat am na
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 12:09pm On Jun 30, 2009
our papa u want make i beat? shocked shocked cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:43pm On Jun 30, 2009
no be karate u take dey wake am b4
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by clemcykul(f): 12:51pm On Jun 30, 2009
*twinnie spare the old man 4 today
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 1:56pm On Jun 30, 2009
Ok bros, Captain no go fit put assunder for our lovely family cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 2:20pm On Jun 30, 2009
una family wey doctors still dey wonder ow 2 diffrent sperm produce twins bah
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by clemcykul(f): 3:16pm On Jun 30, 2009
will u shutup?
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 3:23pm On Jun 30, 2009
no & sharrap see d kain odour wey ooze as u just open mouth ur maxam don finish
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by chasy16(f): 6:19pm On Jun 30, 2009
I like to fit into sylve and clemcy's family sad sad
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Gabry(f): 6:10am On Jul 01, 2009
No wahala's/ U are already in their family smiley
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by clemcykul(f): 8:37am On Jul 01, 2009
@chasylove
ur welcome, ure now our babie sis *hugs newborn*
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 9:20am On Jul 01, 2009
gudafunoon, it is 3:19pm
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by clemcykul(f): 9:37am On Jul 01, 2009
u better see the family doctor
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:13pm On Jul 01, 2009
wen she neva pay for the last treatment
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 12:52pm On Jul 01, 2009
embarassed embarassed cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 3:23pm On Jul 01, 2009
treat dat ya eczema fast b4 ya faze resemble ble own
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 6:02pm On Jul 01, 2009
my own no be map like ble own cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 9:48am On Jul 02, 2009
yes u r cowwectly cowwect on dat
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 10:32am On Jul 02, 2009
Captain still do cure ur lakpalakpa self cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:44am On Jul 02, 2009
yes o my bloda as i scrape the tyn come rub thay leaf wey u talk say u self dey use na im d tym waka fia
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sylve11: 10:56am On Jul 02, 2009
u apply soda soap? cool
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by clemcykul(f): 10:59am On Jul 02, 2009
no

(1) (2) (3) ... (98) (99) (100) (101) (102) (103)

When You Use Your Tithe To Buy New Shoe (PHOTO) / Hilarious Pics On Internet Dating / How I Have Been Surviving Fuel Scarcity And Lack Of Electricity (photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.