Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,515 members, 7,819,857 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 03:41 AM

Xoxo!!! BURNA BOY AND CYNTHIA MORGAN FALL INSIDE MAGNET! (Photos) - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Xoxo!!! BURNA BOY AND CYNTHIA MORGAN FALL INSIDE MAGNET! (Photos) (766 Views)

Burna Boy And Davido To Join 2face's Nationwide Protest / Headies: Davido And Cynthia Morgan Clash / Cute Photo Of Patoranking And Cynthia Morgan (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Xoxo!!! BURNA BOY AND CYNTHIA MORGAN FALL INSIDE MAGNET! (Photos) by OKorowanta: 10:25am On Aug 31, 2015
E be like say Cynthia Morgan don dey give fellow reggae and dancehall star,Burna Boy dat German juice wey she dey tell me about.
You no need any oracle or ifa priest to tell you say somtin dey pipeline xcept say pishor dey lie.
Cynthia Morgan post pichor of wen two of dem join dia mouth like magnet,
kon dey kiss,dey kiss,dey kiss,like say dia life depend on am.

She kon even fan di fire wen she write on top di foto say,
"make we talk truth,make we dey real."
E be like say na Burna Boy she dey tell say make dem stop to lie,
make dem yarn di world di truth say dem dey pin demsef down.
Some weeks ago,wen tori pipo from Mtv Base Real talk show,
ask Burna Boy who him go like to tap bitwin gentle Chidinma and fire ting Cynthia Morgan,
Di bobo choose di German juice owner.
He also give dem quik ansa say two of dem (gentle and fire), go good for beta meal too.
Also some weeks ago too,Cynthia Morgan say she nor fit frend any Naija celebriti bicos dem poor pass church rat.
I go siddon for fence dey watch di new tori wey go come out
bitwin dis two pipo and I go dey watch too weda na me or na una dem dey fool wit dis foto.

MORE FOTOS HERE......http://ogakpatakpata..com/2015/08/burna-boy-and-cynthia-morgan-don-enta.html

Re: Xoxo!!! BURNA BOY AND CYNTHIA MORGAN FALL INSIDE MAGNET! (Photos) by PoosPoos: 10:32am On Aug 31, 2015
Kiss and tell.
I hope cynthia morgan will also upload pics of wen they were smashing undecided
Re: Xoxo!!! BURNA BOY AND CYNTHIA MORGAN FALL INSIDE MAGNET! (Photos) by Eliza5050(f): 10:39am On Aug 31, 2015
Bad examples.dis should be their private life.

(1) (Reply)

Floyd Mayweather Showing Off / Samuel Eto'o Launch 'yellow Whistle Blower Charity Foundation' In London (pics) / Nollywood Twindivas Puts Their Long Model Legs On Full Display At AFRIFF Gala

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.