Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,132 members, 7,957,242 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 09:42 AM

Wetin Fear Dey Cause: By Emmanuel Eleanya Ukaku - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Fear Dey Cause: By Emmanuel Eleanya Ukaku (638 Views)

Make Una Come See O, Abeg Wetin Be This? (pic) / Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wetin Fear Dey Cause: By Emmanuel Eleanya Ukaku by pikin(m): 5:08pm On Aug 31, 2015
Dem say Boko Haram don poison beans after I buy
half bag for house… From the one wey I cook,,, I give
my dog, (Bingo) make im first test am. 45mins later,,,
bingo still dey waka, dey jolly.
~
Na im I come chop my own… After I don chop finish,,,
my gateman run
come,, Shoutinq Oga! Oga!! Oga!!! Bingo don die,,,
~ heeeey!! I run enter house,, drink full gallon of palm
oil for my belle,,,
chop 22 bitter-kola wit 3 long bitter leaf stem,, chop
walnuts with the shell no time to crack,,, swallow
moringa with aloe vera as treatment
combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. ~
I come dey sweat as if na oven be my bedroom…
I dey think say my life don finish…
~
I come outside. Na im My gateman com they tell me
say the driver wey kill bingo wan come beg me!!! … Na im I Shouted
Yeeeeeeeh ___ If Na U Wetin U Go Do For The GateMan
http://gistblogger.com/index.php/category/entertainment/
Re: Wetin Fear Dey Cause: By Emmanuel Eleanya Ukaku by Mimiflourish(f): 5:48pm On Aug 31, 2015
Nice one!
Re: Wetin Fear Dey Cause: By Emmanuel Eleanya Ukaku by nduprincekc(m): 11:40pm On Aug 31, 2015
oga u crack b lik crackshika ''jooooooo''''i gbadu ur jokeooooo''

(1) (Reply)

Picture Of D Day / National Association Of Boiz Valentine's Day / Check Out This Hilarious Joke

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 77
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.