Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,456 members, 7,958,372 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 01:21 PM

Nothing Dey Happen! I'm Not Dating Rihanna - Lewis Hamilton - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Nothing Dey Happen! I'm Not Dating Rihanna - Lewis Hamilton (1038 Views)

Mayorkun Reveals Reason Why He Is Not Dating Anyone / Justin Skye: "I Am Not Dating Wizkid, We Are Just Friend" / Drake ‘confirms’ He Is Dating Rihanna With The Biggest Gift Ever, Fans React! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nothing Dey Happen! I'm Not Dating Rihanna - Lewis Hamilton by OKorowanta: 9:31am On Sep 03, 2015
Propati of di fast track and car racing,fomula 1 driva,Lewis Hamilton,
don dey tell evribodi wey care to listen say,him frendship wit Rihanna nor be wetin pipo dey tink.
For sometime now,na di bobo and Rihanna dey hang out pass.
Dem hang out for New York and Barbados togeda of recent and
many pipo dey xpect dis two big names to anounce say somtin dey pipeline.
Last mont,dem two dey togeda
like bread and butter for Rihanna kontri,Barbados during di annual Crop Over Festival.
Lewis Hamilton say,even tho say dem dey chill togeda evri now and den,
dia bodi nor dey enta magnet mode.
Make we dey watch weda dis mata go tie wrapper last last.

MORE PHOTOS....http://ogakpatakpata..com.ng/2015/09/forget-wetin-you-dey-thinkme-and.html
Re: Nothing Dey Happen! I'm Not Dating Rihanna - Lewis Hamilton by OKorowanta: 9:33am On Sep 03, 2015
Hamilton talk true,
Dat Snake no answer hin name for dis picture?

Re: Nothing Dey Happen! I'm Not Dating Rihanna - Lewis Hamilton by marv1: 9:36am On Sep 03, 2015
Ok
Re: Nothing Dey Happen! I'm Not Dating Rihanna - Lewis Hamilton by Nobody: 9:45am On Sep 03, 2015
Na their palava be dat,wetin consign us

(1) (Reply)

PHOTO: Actress Princess Pemu Gives Birth To Her First Child / See The Nigerian Male Model Set To Dethrone Denrele (photos) / Check Out The Resemblance Between Kelly Rowland And Anelia Breedlove Alex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.