Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,842 members, 7,820,934 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:51 AM

Another Tori Don Land O: Read A Relationship Of 3 Years - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Another Tori Don Land O: Read A Relationship Of 3 Years (661 Views)

Pishure Of Fashola After 3 Years As Minister Of Power According To Twitter User / Read A Funny Personal Tale Of My Fight Experience, Never Will I Fight Again. / Joke Of The Day - Vivian Tori (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Another Tori Don Land O: Read A Relationship Of 3 Years by bigmosel: 8:25pm On Sep 12, 2015
Naijatoomuch.com (NTM) don carry another tori land ....
E get one girl wey her name nah Jennifer, Jennifer get boyfriend wey them dey date for 3 years, the guy no even talk say e wan marry her, and d guy like girls well well, d guy dey pack girls anyhow. And Jennifer love this guy so much to de extent say d girl dey use her money take buy food stuffs for de guy house.
Well the guy mother like Jennifer well well and she know wetin dey happen, so the mother of de guy con advice the girl say make she try get pregnant for the guy say e go serious...
Hmmm.. Guys this girl need advice, should she follow de mothers advice

Source: http://www.naijatoomuch.com/2015/09/another-tori-don-land-o-read.html

(1) (Reply)

Things You Should Not Ask / Photo Of The Day / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.