Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,220 members, 7,957,503 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 01:46 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus (905 Views)
Video: Dezign – Oyoyo (remix) Ft. Humblesmith & Harrysong | Deckmob.com / Write A Chorus Of Your Favorite Song... / Download - Dj Don E "Blues" (mixtape) (2) (3) (4)
Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus by Nobody: 12:09pm On Oct 06, 2015 |
Afta d matches face d boo (d blues, d blues) Make u do as I do (I do, U do) Enjoy d matches Chelsea lose (d blues, don lose) Share d points n score d goals (d pts d goals) Every team wana win (d blues d blues) As far as IVANOVIC dey play (dey play dey play) Verse1. Bobo c Naismith wey dem dey boo (dey boo dey boo) He don turn Amokachi d bull (d bull d bull) Mourinho dnt know wat to do (to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look dey look) If Ivano play dem must lose (must lose must lose) Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues) Oya now Dem Hazard oooo He don taya ooooo If Mou no sell lvanovic Dem go still dey lose. Jesu! 2 Likes |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus by benedictnsi(m): 12:12pm On Oct 06, 2015 |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus by IamRespected: 12:18pm On Oct 06, 2015 |
Lame |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus by Nobody: 12:23pm On Oct 06, 2015 |
IamRespected:U want me to notice u |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus by IamRespected: 12:32pm On Oct 06, 2015 |
Romeolowo:Tah!!! Ur notice go add money 4 account? |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus by gmacnoms(m): 12:39pm On Oct 06, 2015 |
Nice one. |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus by Nobody: 12:40pm On Oct 06, 2015 |
IamRespected:ask google |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho Chorus by Nobody: 2:21pm On Oct 06, 2015 |
Very hilarious and creative. |
(1) (Reply)
Ssce E-learning Tablet / Stop All Useless Messages From Mtn, Airtel And Etisalat By Dialing This Code. / Exact Replica Of The Titanic Sets Sail In 2018
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |