Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,592 members, 7,958,825 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 03:59 AM

Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (1128 Views)

Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho. / Harrysong – Reggae Blues (remix) Ft. Mourinho (highly Hilarious) / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by bashimam(m): 12:44pm On Oct 06, 2015
Harrysong- Reggae Blues remix ft. Mourinho ChorusAfta d matches face d boo(d blues, d blues)Make u do as I do (I do, U do)Enjoy d matches Chelsea lose(d blues, don lose)Share d points n score d goals(d pts d goals)Every team wana win(d blues d blues)As far as IVANOVIC dey play(dey play dey play)Verse1.Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo)He don turn Amokachi d bull(d bull d bull)Mourinho dnt know wat to do(to do to do)Oga Abrahimovic just dey look(dey look dey look)If Ivano play dem must lose(must lose must lose)Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues)Oya nowDem Hazard ooooHe don taya oooooIf Mou no sell lvanovicDem go still dey lose.

1 Like

Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Nobody: 12:46pm On Oct 06, 2015
Interesting! Anyways, Blues For Life. Chelsea For Ever!!
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by osesology(m): 1:25pm On Oct 06, 2015
Hilarious! But I no wan too laugh o because even my team Man U never park well. We are still staggering. all the same: UP MAN U!!!
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by bashimam(m): 2:04pm On Oct 06, 2015
lawyer were be laya na kpako
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by laurenjones: 2:45pm On Oct 06, 2015
bashimam:
Harrysong- Reggae Blues remix ft. Mourinho ChorusAfta d matches face d boo(d blues, d blues)Make u do as I do (I do, U do)Enjoy d matches Chelsea lose(d blues, don lose)Share d points n score d goals(d pts d goals)Every team wana win(d blues d blues)As far as IVANOVIC dey play(dey play dey play)Verse1.[b]Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo)He don turn Amokachi d bull(d bull d bull)[/b]Mourinho dnt know wat to do(to do to do)Oga Abrahimovic just dey look(dey look dey look)If Ivano play dem must lose(must lose must lose)Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues)Oya nowDem Hazard ooooHe don taya oooooIf Mou no sell lvanovicDem go still dey lose.

cheesy

(1) (Reply)

When U Attend The Burial Ceremony Of Someone That Owed You Money Before He Died. / Solve This Riddle...intelligent People Only! / I Can't Laugh Alone!!! Is This The New Swag In Town? (see Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.