Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,933 members, 7,817,722 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 05:57 PM

Who Turn Lolabbey To Lol - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Turn Lolabbey To Lol (21723 Views)

Poll: Who Turn Lolabbey To Lol

me: 80% (4 votes)
lola herself: 20% (1 vote)
This poll has ended

I Don't Want To Lol Alone / Pls Join Me To LOL. Funny Val Pictures / Lolabbey Appears (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Go Down)

Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 11:50am On Apr 28, 2009
olodo ojueja, wetin u knw wey u wan teach.
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 11:52am On Apr 28, 2009
smiley
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 11:54am On Apr 28, 2009
lara u 4 put him name now cos plenty pipul go tink say na me be olodo embarassed
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 11:57am On Apr 28, 2009
u are nt excluded.
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by clemcykul(f): 11:58am On Apr 28, 2009
certainly
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Ben13: 11:59am On Apr 28, 2009
before nko

Bilms na selfish person o. na only for e thread na there e dey post. na wa o
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 12:01pm On Apr 28, 2009
lara no dey hia word
bilms is anti-soial
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by clemcykul(f): 12:40pm On Apr 28, 2009
so anti social that his girl left him for me *grins wid mirth*
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sylve11: 1:23pm On Apr 28, 2009
no mole for body o cool
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 1:24pm On Apr 28, 2009
na u talk am
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by studio43(m): 1:25pm On Apr 28, 2009
bite am
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 1:28pm On Apr 28, 2009
wth dat ur doggy teeth
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 1:29pm On Apr 28, 2009
bite wey him bite since primary no get number
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by studio43(m): 1:30pm On Apr 28, 2009
i think sey na doggy style u wan talk
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sylve11: 1:38pm On Apr 28, 2009
u spoil with all ur heart cool
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 1:40pm On Apr 28, 2009
soul & body.
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Ben13: 1:46pm On Apr 28, 2009
but that's not fair
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 1:52pm On Apr 28, 2009
take him along wen u go 4 ur weekly deliverance service
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 1:53pm On Apr 28, 2009
u go minister dat day?
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 2:58pm On Apr 28, 2009
yes i be chorister 4 d one he dey come for fridays
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 4:25pm On Apr 28, 2009
hun,hun.minister ofGOD
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by clemcykul(f): 4:46pm On Apr 28, 2009
abi minister of winches
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by bilms(m): 5:15pm On Apr 28, 2009
e ya, see as una dey attak me,


but y cant u ask why i no dey post 4 another thread, well even if u ask, i dont hv the answer,

i will refer u to lol, lol, she can tell u better
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by clemcykul(f): 5:18pm On Apr 28, 2009
do it quickly
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sylve11: 6:01pm On Apr 28, 2009
flings twinny out off nairaland, *find himself in muguland* cool
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 6:32pm On Apr 28, 2009
arrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrgh dats bad of u ooooooo.
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by bilms(m): 6:40pm On Apr 28, 2009
oya lol

tell dem now,

abeg talk quick cos them don dey cary me go court of joke

lol
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 6:51pm On Apr 28, 2009
gud.
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 7:38pm On Apr 28, 2009
i wish dem no go release u till end of summer wink
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 8:42pm On Apr 28, 2009
Amen cheesy
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by jmkbond(f): 8:46pm On Apr 28, 2009
mo yee
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 11:26pm On Apr 28, 2009
gbam.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29)

Locked Car And Age Riddles: Can You Solve It? / Join This Whatsapp Group For Jokes, Funny Videos, Memes / 12 Reasons Why Women Are Stronger Than Men

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.