Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,768 members, 7,817,119 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:26 AM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21215 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 3:38pm On May 04, 2009
tyty is so concerned o jare
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 4:31pm On May 04, 2009
i'm too concerned o jeeee, d guy no get work?
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 4:39pm On May 04, 2009
yes!
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 4:43pm On May 04, 2009
. . . lol is that really dani?. . . I dont think so cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 5:03pm On May 04, 2009
dani lust 4 real
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 5:04pm On May 04, 2009
watch out.

hin fit lock this thread soonest
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 5:41pm On May 04, 2009
hehehehehehehehe
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 6:31pm On May 04, 2009
@Topic/Tyty/Romade
Wein i do u Romade? Why is it me that has to be in the picture?
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 8:05pm On May 04, 2009
u be okada man na grin

u wan deny?
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 9:20am On May 05, 2009
no mind d yeye lad cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by Gabry(f): 9:23am On May 05, 2009
yeye nie. . . yeye ko. . .
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 9:26am On May 05, 2009
na my 2 naked eye i take see kerewa on top d okada & it was even tyty dat told him to pose
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 9:46am On May 05, 2009
really?
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 10:58am On May 05, 2009
yels
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:02am On May 05, 2009
wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 11:05am On May 05, 2009
ya emoticon dey shack u bah
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 11:32am On May 05, 2009
sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:46am On May 05, 2009
romade wetin be ur own?
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 11:58am On May 05, 2009
he no get anytin
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 4:53pm On May 05, 2009
eeeyaaaa
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 12:26am On May 07, 2009
lolla comot for road make i see those better maggas abeg.

time is money cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 6:03am On May 07, 2009
wiv dis ur black eye?
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 12:11pm On May 07, 2009
no mind d boi jare
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 10:47pm On May 07, 2009
*flings them through the window*
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 1:00am On May 08, 2009
wow! it's raining women!!! cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 1:08am On May 08, 2009
they are working really hard to make life unbearable for me on nairaland. expecially that bizzy body blisseing of a gurl wey don go yaba left tire.

i nor wan dey see them near me again.
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 9:29am On May 08, 2009
i laffff
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 12:08pm On May 08, 2009
dont fart!
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 3:12pm On May 08, 2009
ur late tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 12:26am On May 09, 2009
. . .as in dead? tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 9:34am On May 09, 2009
yes
she's dead and buried cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 9:39am On May 09, 2009
confirmed cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)

Funniest Pidgin Proverbs Ever / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) / Nairalander/ Threads/ Posts That Made You Laugh Hard In 2015

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.