Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,775 members, 7,817,190 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:03 AM

Read The Story Of Wetin Tongue Cause Between 2 Women - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Read The Story Of Wetin Tongue Cause Between 2 Women (651 Views)

Make Una Come See O, Abeg Wetin Be This? (pic) / Joke Of The Day : Whatsapp Conversation Between 2 Girls After An English Exam / Funny Chat Between 2 Scholars (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Read The Story Of Wetin Tongue Cause Between 2 Women by bigmosel: 12:29pm On Oct 23, 2015
The power of tongue ehn... Make una dey mind wetin you use your mouth talk.. E get two neighbours for kaduna, sabo.
E get one small girl wey dey around 19 - 20 yrs sha, then she con get small quarrel with one pregnant woman for her yard, naso dem dey exchange words sha, na him the girl talk say that pikin wey dey her belle, she no go born am alive.... Ah... Gbese!
Last week wey she wan born, naso the woman died ooo but the pikin survive am...
Now shey nah the girl dey behind am or nah just co-incident??


SOURCE: http://www.naijatoomuch.com/2015/10/read-story-of-wetin-tongue-cause.html
Re: Read The Story Of Wetin Tongue Cause Between 2 Women by Nobody: 12:33pm On Oct 23, 2015
I dunno..but I learn some pidgin from u grin

(1) (Reply)

Lol / Mouse Ate His WAEC Certificate (PIX) / Say No To Drugs

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.