Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,133 members, 7,814,964 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 02:31 AM

Chelsea Fans Please Take Heart I Feel Your Pains. - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Chelsea Fans Please Take Heart I Feel Your Pains. (421 Views)

"Despite All, I Feel Honoured To Play For My Country" - Wilfred Ndidi / Tips To Feel Better When Your Favourite Team Loses / Wwe Fans Please Indicate (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Chelsea Fans Please Take Heart I Feel Your Pains. by ELTON123(m): 6:13pm On Oct 31, 2015
gringringringringringringringrincheesygrincheesygringringringringringringringringrin

�Harrysong- Reggae Blues remix ft. Mourinho
Chorus.
Afta d matches face d boo (d blues, d
blues)
Make u do as I do (I do, U do)
Enjoy d matches Chelsea lose(d blues, don
lose)
Share d pts n score d goals(d pts d goals)
Every team wana win (d blues d blues)
As far as IVANOVIC dey play(dey play dey
play)
Wingers o pop champagne oo.... Aahhh haaa
Verse1.
Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo
dey
boo)
He don turn Amokachi d bull(d bull d bull)
Mourinho dnt know wat to do(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look(dey look dey
look)
If Ivano play dem must lose(must lose must
lose)
Porto na tiger bitee d blues (d blues d
blues)
Oya now
Dem Hazard oooo
He don taya ooooo
If Mou no sell lvanovic
Dem go still dey lose.
Jesu
� Dis song killed me
Re: Chelsea Fans Please Take Heart I Feel Your Pains. by xabi2(m): 6:20pm On Oct 31, 2015
[size=20pt]lol I like wetin dem do chelsea..Hurray I go murder my pe*ps dem tuday..take heart chelsea fans[/size]

1 Like

Re: Chelsea Fans Please Take Heart I Feel Your Pains. by ELTON123(m): 6:24pm On Oct 31, 2015
xabi2:
[size=20pt]lol I like wetin dem do chelsea..Hurray I go murder my pe*ps dem tuday..take heart chelsea fans[/size]
my papa na chelsea fan oooo I wonder how he will be feeling by nowgringrin

1 Like

(1) (Reply)

7times Formular 1 Former Champion Michael Shumacher Still Fighting Death / How Nigeria Defeated Swaziland 2-0 In Port Harcourt / Top Ten Predictions Are Out Again> Check It Out!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.