Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,214 members, 7,853,140 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 11:43 AM

Naija Proverbs - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Proverbs (1463 Views)

(hilarious) Check Out These Naija Proverbs / Naija Proverbs: / Naija Proverbs (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Proverbs by cvibe: 5:43am On May 16, 2009
naija proverbs

He who fights and runs away, Na fear catch am

Pikin wey no sabi em mama boyfriend, dey call am brother

A rolling stone no just dey roll, Na person push am.

He who lives in a glass house……. Na im pepe rest

A stitch in time, dey prevent further tear tear.

Birds of the same feather, na the same mama born dem.

One goodturn, na correct power steering be that.

A bird in hand, na barbeque be dat.

Half bread………. is better than puff puff.

Journey of a thousand miles……. Ol’boy e beta make u carry your car go or enter aeroplane

He who laughs last, na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh?

The patient dog, Na hunger go kill am.

All work and no play……Na banker be dat

All play and no work…… Abeg na real life be dat. After all I see as u happy wen dem declare holiday.
Re: Naija Proverbs by dani1luv: 7:12pm On May 16, 2009
I reserve my Comment
Re: Naija Proverbs by D1KeleVra(m): 11:52pm On May 17, 2009
hehehehe nice! grin
Re: Naija Proverbs by sylve11: 9:02am On May 18, 2009
no be small thing plantain see b4 dem call am bole cool
Re: Naija Proverbs by kattie101(f): 7:40pm On Jun 11, 2009
sylve11:

no be small thing plantain see b4 dem call am bole cool

hahahahaha
Re: Naija Proverbs by D1KeleVra(m): 11:46pm On Jun 11, 2009
Sylve u are not well cheesy
Re: Naija Proverbs by Abbygyal(f): 12:24am On Jun 12, 2009
lol@post

some of em bores me nw sha
Re: Naija Proverbs by sylve11: 9:08am On Jun 12, 2009
Abigail thanks for the fight yesteday cool He who fights and run away live to fight another day cool
Re: Naija Proverbs by Lolabbey: 12:58pm On Jun 12, 2009
wink

(1) (Reply)

See This Drogba Nooo / Never Sleep With The Wife Of A Japanese Guy / Hon. Patrick Obahiagbon On Nigeria Independence

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.