Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,849 members, 7,810,276 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 04:25 AM

Psalm 23 In Pidgin - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Psalm 23 In Pidgin (548 Views)

Psalm 23 In Pidgin/broken English / Psalm 23 In Pidgin / Psalm 23 In Pidgin English (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Psalm 23 In Pidgin by Bimiafashion(f): 10:25pm On Nov 21, 2015
Psalm 23 in Pidgin/Broken English 1. The Lord na my shepherd, I dey kampe. 2. E make me sidon for where better dey flow yanfu yanfu. And come put me next to stream make my body thermocool. 3. E panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness because of Hin name. 4. Walaii! If I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko haram reach valley of the shadow of death sef, liver no go fail me. Your rod and staff nko? Na so dem dey like backbone dey comfort me. 5. You don arrange good fufu and Amala on top table make I chop. See bad belle people dey look waa waa. You rub me for head with vaseline intensive lotion. My cup come be like River Niger dey troway dey go. 6. True true, better life and mercy go dey follow me till I quench. And I go tanda for God houseā€¦ lai lai I no go comot for wia better dey. God Almighty, Na you biko! AMEN!

1 Like

Re: Psalm 23 In Pidgin by Dannidom(m): 11:20pm On Nov 21, 2015
End time psalm 23! smh angry angry

(1) (Reply)

Get Your free Dstv? / A Drunken Man Nd His Wife / Funny

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.