Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,344 members, 7,957,916 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 01:14 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lola And Clemcy What Are U Doing (3625 Views)
!:-are U Bored Den Enter Here Hilarious Picx For Your Week / This Is A Life Story Of LOLA And EMEKA / Which Of The Following Are U Doing Now (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Lola And Clemcy What Are U Doing by benedictac(f): 9:53am On Jun 12, 2009 |
Make unah helepi me ask Lola and Clemcy say wetin dem dey do?
|
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by romsky: 10:00am On Jun 12, 2009 |
mouth dey pain me |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Ben13: 10:17am On Jun 12, 2009 |
na wa for mouth cancer |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by sylve11: 10:25am On Jun 12, 2009 |
u get mouth cancer? |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by romsky: 10:32am On Jun 12, 2009 |
u need to crucify & circumcise ya hand ben10 |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by benedictac(f): 10:33am On Jun 12, 2009 |
na waoh this is too much |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Ben13: 10:44am On Jun 12, 2009 |
I no dey understand una language at all |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by romsky: 10:48am On Jun 12, 2009 |
wen u no go siddon for creche wia dem drop u 4 morning |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Ben13: 11:04am On Jun 12, 2009 |
no let me vex o |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by sylve11: 11:16am On Jun 12, 2009 |
no vex join dat face o |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by clemcykul(f): 11:24am On Jun 12, 2009 |
i dint see that |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by showbobo(m): 11:37am On Jun 12, 2009 |
Some of us needs serious YABA LEFT attention. . . . Thank God i'm 100% sane |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by benedictac(f): 11:41am On Jun 12, 2009 |
clemcykul: the thing pay me say the picture no green show make N/Landers see wetin una dey do see u guys later |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by romsky: 11:43am On Jun 12, 2009 |
y u dey run ? |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by blissieng(f): 11:44am On Jun 12, 2009 |
showbobo: Exactly what an insane person would say. |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Lolabbey: 11:50am On Jun 12, 2009 |
hmmmmmmmmmmmm |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Ben13: 11:54am On Jun 12, 2009 |
na wa |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by dani1luv: 12:30pm On Jun 12, 2009 |
oh |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by benedictac(f): 2:40pm On Jun 12, 2009 |
Dani why my pics no show |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by sylve11: 3:33pm On Jun 12, 2009 |
showbobo: I c |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Lolabbey: 3:55pm On Jun 12, 2009 |
dats ma son |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by v3: 4:14pm On Jun 12, 2009 |
A retarded person would be d first to say "I'm sane. . Do i look mad to you?", then suddenly, burst out laughing |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by romsky: 4:17pm On Jun 12, 2009 |
correct |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by sylve11: 4:19pm On Jun 12, 2009 |
v3nom4eva: since i know u, na d only better talk wen u don talk be dat. Anyhow sha u try |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by v3: 4:20pm On Jun 12, 2009 |
@romade y sylve 10q deariez |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by romsky: 4:32pm On Jun 12, 2009 |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Lolabbey: 5:23pm On Jun 12, 2009 |
borow pose |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by dani1luv: 5:28pm On Jun 12, 2009 |
4rm lola bah |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by showbobo(m): 9:05pm On Jun 12, 2009 |
All those wey abuse me behind ma back go naked bathe ni |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by sylve11: 10:06am On Jun 13, 2009 |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by showbobo(m): 11:47am On Jun 13, 2009 |
Duuhhhh |
Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by romsky: 12:05pm On Jun 13, 2009 |
na dirty person lyk syl dey wia cloth baff |
9ja Funniest / That Moment When You Get A Strong Beaten From Your Opponent (pic) / How Do You Like Lionel Messi, Before Or Now
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |