Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,446 members, 7,830,226 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 06:08 PM

Blackfacenaija - Killah Lyrics - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Blackfacenaija - Killah Lyrics (1247 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Blackfacenaija - Killah Lyrics by Revolva(m): 12:10am On Jan 19, 2016
Killah lyrics by blackfacenaija
Written by Ahmedu Augustine

Intro

Say man a killah…
Black Michael Jackson thriller
Kill dem for realla
Murder demmmm

Chorus/
Say man ah killah
Black Michael Jackson man ah thriller
Fans want me in aso villa
They say my music them dey feel am
Pon the microphone me ah iller
Melody cure the girl dem fever
Gat no time for haters see you latter
Na who come dey say dey run the area??…
When na ..
Me wey dey nice up the party
Na me wey dey nice up the show
Na me wey dey nice up the party
Number1 deejay incase you never know
2ice..

Verse1
Me na cool say me hotter than them
Music we dey play for them street na anthem
They want me spot but me shoe no size dem
Dem ah size 2 blackman ah size 10
And the industry ah pack up with some wanna bes
Boy whiskey try steal me melody
But them copycat na gat me energy
Me burn them and send them to the cemetery
Tell them copycats them playing with fire
Tell dem be original or them better retire
Because…
My fellas no go hesitate to fire
Run dem down..marsh up dem empire
Chorus…/

Verse2
Anywhere me go the girls ah rush me like a hot bread
Hot bread..hot bread..
Fresh from the bakery ah me ah most wanted
Most wanted…

Sound boy killah killah killah with a bad attitude
Killah killah killah killah comontapetu?
Killah killah killah blackface wey dem call me catch me at the vip chilling with my crew eh
Gunshutter fee the don dada
Me go send them puppa bomb letter
Ah me ah the king ah me ah the pacesetter
Na who wan try fire burn satan..

Chorus/
Verse3
You want test catch a bullet through your chest
Six feet below your folks go lay you to rest..ahh
Me lyrics give them cardiac arrest
North south east and west them say me ah the best..ah
They say my music make dem dance e oh
Mama and papa and pickin e oh
Said dem heard me on the radio
Through the speakers melody ah passing through
They say my music put them in a marathon
Me still burning kaya still burning Babylon..ah
Fire burn dem all night long
Pay the djs to na play my song
They cant hold me down
Me still live like a wire
Am talking to una copycats make unu ajuwire
Cos..if unu copy me
Me end unu destiny
Listen my music no copy me nah nah

Chorus/

Take this as a warning
Bomboclat
I done dey tell you no dey copy my tunes
Heh..omo
But with my guns men you go see me very soon
And am ma..clap clap..burst you burst you
Clap clap burst you burst you
Danger..
Say me guilty of the crime
Me murder dem
Put them name on the obituary coloum
Look for them in the cemetery my lord

Till fades…
All rights reserved LHE 2016

(1) (Reply)

Can I Go Into Music Production {beat Making) Without Knowing Piano / DOWNLOAD MUSIC: Collect By Kongu Prince / 2baba – Holy Holy [ New Music Download ]

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.