Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,589 members, 7,812,914 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 10:24 PM

Make Una Help Me Call FRSC To Order before I go Vex oooO - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Make Una Help Me Call FRSC To Order before I go Vex oooO (401 Views)

Vincent Jack Is Dead! (Ondo FRSC Boss) / Tonto Dikeh Insults Her Mother Inlaw That Was The Best Inlaw Before Oooo / Hilarious! You No Fit Vex Like This Person. (picture) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Make Una Help Me Call FRSC To Order before I go Vex oooO by Nobody: 8:15pm On Feb 01, 2016
Can you imagine I go ojodu-berger for September 2013 go do my drivers license (the new one). December same year I go check them it's not ready, 2014 I go their office twice them still talk say it's not ready, early 2015 I go check dem say it's not ready and all these while them they photocopy the temporary one they extend the date, then stamp am and I no vex.

Today now, I go their office, they finally see am give me but Wetin dey vex me now be say the drivers license suppose expire after three (3) years (i.e after 36 months) which is August 2016 since I capture for September 2013, no be so?

Now them put am say E go expire for March because them born me for March thereby cutting out 5 whole months.

My question now be say which law for Nigeria talk say person drivers license go expire for person birth month and day for the third year of the drivers license running?
Make una wey know book help me put mouth ask FRSC oooooO.


Note:
Under no circumstances should any body modify and put a write up similar to this else....no say I no warn you...ehnnn.
Re: Make Una Help Me Call FRSC To Order before I go Vex oooO by DesChyko: 8:22pm On Feb 01, 2016
Okay. I will warn them. Check again by this time tomorrow angry
Re: Make Una Help Me Call FRSC To Order before I go Vex oooO by Nobody: 8:30pm On Feb 01, 2016
I no dey find people wey com look this post ooo, if u no say u go fit ask FRSC the question or tell me how to ask dem through your comments, abeg go look other topics you hear so that better people go help give ideas on how to solve this issue on ground.

(1) (Reply)

Ghana Denies Banning Imported Goods From Nigeria. / VIDEO: Davido Mobbed By Crowd As He Landed In Lagos After A Long Stay In The US / Spiritual Fraternity Is Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.