Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,231 members, 7,818,781 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 02:58 AM

Even Your Boo Get Boo! Lol - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Even Your Boo Get Boo! Lol (367 Views)

All Ladies And Boo*s In The House Come And See / Meet And Marry Lol (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Even Your Boo Get Boo! Lol by Nobody: 2:28am On Feb 07, 2016
Na so different thread just they appear anyhow after that guy story on frontpage wey propose to him babe show na so guys suddenly realize say they need new babes. Even the ones wey get babe wey dey don date for 10 years still dey find new boo for nairaland. Relationship no be game, na hardwork,that guy wey propose to his babe date the gal for months and I dey sure say he no disturb her for sex unlike some addicts here wey no fit live without sex. No forget sha say valentine na nextweek oh so as you dey do 'a boo' dey find ' new boo' put money for pocket oh. Just now wet I go online,dey talk say our naira don fall scatter. So take am easy abeg. Thank God say val day na Sunday. Me go just baff go church,attend first mass,second mass,third mass,even tenth mass and any other church program wey dey hold. Because na Jesus be my own valentine. grin
Having said that many go shock sha wen dey see dia boo with another boo! Chai! I no fit laff! cool grin
grin grin

(1) (Reply)

My Fellow Muslim Ladies / Where Is Kate Ugonma Peter / Need A Matured Lady

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.