Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,775 members, 7,817,172 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:45 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / America Vs Nigeria (801 Views)
The Truth About India Vs Nigeria 99-1 World Cup Match / Evangelism In Uj Vs Nigeria / For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
America Vs Nigeria by Iamlordgee(m): 11:04pm On Mar 12, 2016 |
America NO PASS Nigeria JOOR!!!
In everything they get we too get
am Dem get Mohammed Alli, we
get Bash Alli.
Dem get T. pain, we get Timaya.
Dem get T.I, we get M.I.
Dem get 2-pac, we get 2-face.
Dem Get Beyonce, we get
Omotola..
Dem get Lil wayne, We get Terry
G..
Dem get TIMBALAND, We get DON
JAZZY!
Dem get wiz khalifa, weget wiz
kid.
Dem get hollywood, we get
nollywood
Dem gett Silicon valley, we get
Computer village.
Dem get Macdonnalds, we get Mr.
Biggs.
Dem get Las Vegas, we get
Lasgidi.
Dem get Miami Beach, we get
Lekki Beach.
Dem get Al paccino, we get Pete
Edochie,
Dem Get Pirate of d Carribean, we
get Pirate of Aba.
Dem get beauty and the beast we
get bianca and ojukwu,
Dem get Mr bean, we get Mr ibu,
Dem get American Lotto, we get
Baba Ijebu.
They fear Al Qaeda, we fear Boko
Haram abi my
ppl I lie? |
(1) (Reply)
I Seriously Need Your Help And Advice O / This Is What Happens When You Vote For Change. / 40 Alleged Quotes From President ROBERT MUGABE That Would Make Your Day
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |