Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,703 members, 7,827,570 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 01:46 PM

17 Reasons Why Nigeria Is A Blessed Country. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 17 Reasons Why Nigeria Is A Blessed Country. (908 Views)

Signs That Nigeria Is The Best Place For U / 10 Of The Best Memes 2016 Blessed Us With / When Bae Asks You Why Nigeria Isn't Playing In EURO 2016 (2) (3) (4)

(1) (Reply)

17 Reasons Why Nigeria Is A Blessed Country. by Gossip24(m): 10:11am On May 02, 2016
I LOVE NAIJA, I NO GO LIE!!! God Bless
Nigeria!!!




1. Na only 4 9ja U fit win Aeroplane by loading
N200 MTN Recharge
Card.



2. Very soon Etisalat go say recharge N200 and
win a big ship.
3. Then Airtel go com follow sey recharge N100
and win Benin
Republic.


4. Glo,go just kuku say.. Recharge N500
$ win Nigeria because their colour na Green.
5 Na only for Nigeria you go see fish
inside"MEATPIE"


6. Na only 4 Nigeria we dey count money after we
withdraw am from
ATM because we no even trust ATM machines.


7. Na only 4 Nigeria PHCN dey sey:-
Win a brand new GENERATOR if you pay your
light bill (wat a pity)


8. Na only 4 Naija pple dey horn for
traffic light make e quickly change from
Red to Green.


9. Na only 4 Nigeria Pharmacy dey sell
Coke, Recharge Card, Chin chin,Puff puff and
beer.
Wetin you no see for Naija, you no fit see am
anywhere in d
world..Trust me.


10. Na only 4 naija you go find a graduate
of Mechanical Engineering dey do him NYSC 4
Police station.


11. na only 4 naija you go see one person
dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at
once. You be Bill Gates?
Abi na
you invent internet?


12. Na only 4 naija you go see a graduate
of law dey work as generator repairer.


13. Na only for Naija u go buy coke, dem
go say make u no forget to return d bottle.


14. Na 4 only Naija, you go see madman dey
control traffic,people
wey their head correct dey obey...


15. Na 4 only Naija, you go see advert from native
doctor on how to
make quick money.



16. Na only 4 Naija u go wish somebody
'happy birthday', he go answer 'sameto u


17. Na 4 Naija obituary poster dem go say
"MAMA HAS RELOCATED" ..
im proud of dis my country we dey unit.
I take God beg u to SHARE dis message
to reach every body to love dis nation.
Re: 17 Reasons Why Nigeria Is A Blessed Country. by aycorporat(m): 12:39pm On May 02, 2016
This got me cracking...
Re: 17 Reasons Why Nigeria Is A Blessed Country. by fabianiweka: 11:28pm On May 02, 2016
nice onegrin

(1) (Reply)

Will You Board This Car For A One-hour Trip? / Which Country Tells The Highest Number Of Lies In The World ? / Who Deserves Your Seat And Why

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.