Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,632 members, 7,809,368 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 08:22 AM

Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) (5628 Views)

Please What Does Na Dem Dey Rush Us Mean? / Shocking Devices Used By Chinese Students To Cheat During Exams(photos). / Exam Malpractice: See What This Lady Did To Cheat In An Exam Hall (photo) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Redgo: 1:50pm On May 28, 2016
proof that we copied from our colonial masters

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by mhizzcutie(f): 2:37pm On May 28, 2016
grin
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelinguist: 4:13pm On May 28, 2016
Na seun be that

1 Like

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by jcflex(m): 4:13pm On May 28, 2016
The word CHEAT is in the dictionary, and dictionary was produce by who ..........


we are learning from them.

4 Likes

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Danni07(m): 4:43pm On May 28, 2016
U no fit try dat1 4 naija university! undecided Na 2 minutes dem dn catch u sad

2 Likes

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 4:55pm On May 28, 2016
But they do these things in nigerian universities too
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by mytime24(f): 5:42pm On May 28, 2016
shocked shocked
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Trendy247: 5:47pm On May 28, 2016
No wonder Nigerians dey excel 4 dia uni

2 Likes

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by afanide: 5:59pm On May 28, 2016
we be learners for where dem dey na cheesy

1 Like

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 6:28pm On May 28, 2016
D 1st one look easy, i will try it
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 6:29pm On May 28, 2016
D 1st one looks easy, i will try it

2 Likes

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nicolars(m): 6:40pm On May 28, 2016
Only d 1st
D odas, ifa hear Dem 4 don catch u if na naija
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 7:03pm On May 28, 2016
Nicolars:
Only d 1st
D odas, ifa hear
Dem 4 don catch u if na naija


Lol dont worry, i am nt a novice in dis cheat biznezz
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelastmediator: 7:24pm On May 28, 2016
lhawarl1:
D 1st one looks easy, i will try it

Please remember to open a thread when you are caught grin

1 Like

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nicolars(m): 7:31pm On May 28, 2016
lhawarl1:

Lol dont worry, i am nt a novice in dis cheat biznezz
I hail ooo
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by sylvez(m): 8:06pm On May 28, 2016
lhawarl1:
D 1st one looks easy, i will try it

Abeg no try am o
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 8:38pm On May 28, 2016
Cheat, i don't do thas zhit
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by porrigeyam(m): 9:14pm On May 28, 2016
Like this post for no reason

8 Likes

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:19pm On May 28, 2016
[/quote]
crotonite:
Cheat, i don't do thas zhit

eni ti o ba mo iwè, owun ni o mo way oo (d person da knw book na him knw d way oo)
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:20pm On May 28, 2016
sylvez:

Abeg no try am o

why?¿
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:23pm On May 28, 2016
thelastmediator:

Please remember to open a thread when you are caught grin

i go PM u wen am caught, so u can cum nd join me behind bars
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 9:25pm On May 28, 2016
cool cool cool
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by xender(m): 9:44pm On May 28, 2016
grin grin grin
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Nobody: 10:06pm On May 28, 2016
lhawarl1:
[s]
eni ti o ba mo iwè, owun ni o mo way oo[/s]

(d person da knw book na him knw d way oo)

i was about to vex when i realised what u mean't, thanks to the translation... i 4 done tear down this thread...lol
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Urbannews: 10:26pm On May 28, 2016
There is a new site called Www.urbannews. it is a news site that has all aspects of news like world, local, business, sports and entertainment, it also has a music and download section where u can download latest music and videos from ur favourite artiste and for all sorts lovers it has has a livescores section so u can check the latest scores action while reading updated news. All this can be found on Www.urbannews.. And also if u know ur very good on wordpress ND u would like to be posting on a very good site u can contact me on
Email:urbannewsng@gmail.com
WhatsApp: 09083545909, 07036420273
Thanks very much. Would love ur comments
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by thelastmediator: 10:51pm On May 28, 2016
lhawarl1:


i go PM u wen am caught, so u can cum nd join me behind bars

OYO
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by lhawarl1(m): 11:04pm On May 28, 2016
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by sylvez(m): 11:23pm On May 28, 2016
lhawarl1:


why?¿

for my skul na two yrs suspension n possibly expulsion
is it not too risky?

1 Like

Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by obontami: 6:12am On May 29, 2016
Op now u have thought irunooboo new trick for his upcoming junior WAEC angry
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by dsmooth1(m): 9:56am On May 29, 2016
No b today naaaa,,, e don teeyyyy,
Dey nid to cum to 9ja for phd on hw to cheat,,,especially frmm last chance pple [if u fail dis exam no mor skull for u oo]
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by kunleyy(m): 11:31am On May 29, 2016
for my sch...na instant repeat
Re: Oyibo Na Dem Be Masters Of Cheat (photo) by Jetjacky(m): 1:19pm On May 29, 2016
Lol

(1) (2) (Reply)

Why The Drawing Of A Heart Doesn't Look Like An Actual Human Heart (pix) / ASUU/FG Meeting Today 28-10-2020? / Breaking News!! ASUU Embarks On An Indefinite Strike.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.