Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,278 members, 7,818,936 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 08:38 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do (6536 Views)
If U Ar D Man Wat Will U Do To Dis Pastor / Dis A Tru Story Bt Too Funny. Wat Will U Do? / If Fuel Doesnt Go Back To #65 This Is Wat Will Happen: Hahaha (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Go Down)
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 2:10am On Sep 17, 2009 |
sylve11:come make una no dey bring something wey una no fit talk on here come here oooo una no get phone or private messenger? cmon |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bydot1(m): 5:37am On Sep 17, 2009 |
shatap wetin smal pikin like u know |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by CrazyMan(m): 5:42am On Sep 17, 2009 |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by adebayo201: 7:04am On Sep 17, 2009 |
Terrific matbh. |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 10:07am On Sep 17, 2009 |
by.dot: water no rush 4rm dia tap nw, hw u want mak em baff |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bydot1(m): 12:30am On Sep 18, 2009 |
abajo |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by tytylayor: 7:46am On Sep 18, 2009 |
sat wetin |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 10:49am On Sep 18, 2009 |
Tyty wat are u gonna do if u av jst 24 hours to live, i can sence u're avoiding dat Q. oya talk make i hear u |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by tytylayor: 10:56am On Sep 18, 2009 |
all my money wey remain for bank, i go make sure say i withdraw all, buy food, eat am finish b4 d 24hr complete, den com tnk BABA GOD |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 11:01am On Sep 18, 2009 |
FFO! upon everything wey dey dis world na only food b ur best choice LMAO!!! |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by sylve11: 2:29pm On Sep 18, 2009 |
me i go make sure sey i beat Abbeby K-legs straight! |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bydot1(m): 2:44pm On Sep 18, 2009 |
sharrap jo |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 2:46pm On Sep 18, 2009 |
welcome back loff |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bydot1(m): 2:48pm On Sep 18, 2009 |
yea, wats wrong wit u? |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 2:51pm On Sep 18, 2009 |
v3 has bn tretening me since morning, i |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bydot1(m): 3:03pm On Sep 18, 2009 |
dat boi is vry rude but hate nt human beign like u my loff |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 3:22pm On Sep 18, 2009 |
lol ok dear |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Ben13: 3:27pm On Sep 18, 2009 |
see them |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 4:06pm On Sep 18, 2009 |
join dem! |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by sylve11: 4:20pm On Sep 18, 2009 |
by.dot: na all these kind things u dey tell ur younger brothers wen make dem nor dey come ur house again. woman wrapper! |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bydot1(m): 5:31am On Sep 19, 2009 |
thank GOD u dnt knw dem |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by CuteAngel(f): 8:26am On Sep 19, 2009 |
Thank God u are part of them |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 9:18am On Sep 23, 2009 |
If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bydot1(m): 9:43am On Sep 23, 2009 |
Wil be wit u til i kpayin |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 12:25pm On Sep 23, 2009 |
hmmm nice one, but guess wia u're going str8? |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by HarryPotter1(m): 9:28pm On Sep 23, 2009 |
Chei! i go do dry fasting and heavy prayers for 3hrs than i go shayo till mr death come and if him come i go engage am into drinking competition anybody wey 1st finish go kill the other pesin. |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 9:29pm On Sep 23, 2009 |
water scarcity |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 9:28am On Sep 24, 2009 |
Harry Potter: hell fire str8 |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Ben13: 9:32am On Sep 24, 2009 |
nice conclusion |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 10:08am On Sep 24, 2009 |
lol, wat do u xpect |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by sylve11: 11:37am On Sep 24, 2009 |
a condom! |
Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Abbeycity4(f): 3:22pm On Sep 24, 2009 |
u've spoilt no b small **split tueee** |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9)
How Are You In Real Life? / Please Start New Topic. / Riddles For Great Minds
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |