Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,352 members, 7,957,939 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 04:39 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Love Sms In Pidgin Style. (939 Views)
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Love Sms In Pidgin Style. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Love Sms In Pidgin Style. by ayomidegambari(m): 8:19pm On Jul 18, 2016 |
I no sabi blow English but I fit tell you say I LOVE YOU My Geography na kpom kpom but I sabi sayWHERE you live; na in my HEART I dey bad for History but i REMEMBER di first time i see you My Chemistry na zero but I can tell wetin be di REACTION when you smile I am BAD in PHYSICS but I sabi di INTENSITY of SPARK in my EYES when dey SEE you I fit be olodo for every subject but make I tell everybody now; I go pass all subjects if di TOPIC na YOU. Drop yours make we feel am. Make e roll. |
Re: Love Sms In Pidgin Style. by lucasnas(m): 8:49pm On Jul 18, 2016 |
Space booked.... Check below |
(1) (Reply)
Nigerian Guys Would Relate Well With This / Hilarious Photo Of The Day. / Free Iphone 7 Is Available At Lagos State Teaching Hospital. Luth
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |