Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,619 members, 7,809,273 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 07:07 AM

Why Is SUYA Sold @ NIGHT? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why Is SUYA Sold @ NIGHT? (1272 Views)

Why Is Suya Sold At Night??? / Why Is SUYA Sold Only At Night? / Why Is SUYA Been Sold @ NIGHT? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by mcchaltonJmoxiz(m): 5:53am On Jul 20, 2016
Abeg my people make una chuk una mouth ND leg for this matter oh
Bcoz even for daytime #susu d hungry me ND nah only nyt u fit get am WHY?

Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by sentaljohn(m): 6:01am On Jul 20, 2016
coz northerners get another job wey dey keep dem busy during the day
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by hungryboy(m): 6:40am On Jul 20, 2016
Abeg make una follow answer this ones too,

Why moon dey only comot for night?
Why party dey like start for night?
Why ashawo dey like comot come street for night?
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by Nobody: 9:41am On Jul 20, 2016
Preparing Suya no easy bros. Try am for just one de see for yhursef
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by mcchaltonJmoxiz(m): 12:25am On Jul 22, 2016
sentaljohn:
coz northerners get another job wey dey keep dem busy during the day
really? So nah all of em?
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by mcchaltonJmoxiz(m): 12:27am On Jul 22, 2016
hungryboy:
Abeg make una follow answer this ones too,

Why moon dey only comot for night?
Why party dey like start for night?
Why ashawo dey like comot come street for night?
mehn create a topic angrymeanwhile it's #SUYA on board
Re: Why Is SUYA Sold @ NIGHT? by mcchaltonJmoxiz(m): 12:28am On Jul 22, 2016
abuayman:
Preparing Suya no easy bros. Try am for just one de see for yhursef
as nah you talk am ok..... grin

(1) (Reply)

(pic) When You Smoke Northern Weed. / Illusion... What Can You See In This Picture. / This Hilarious Shit Happened To Me In Class Today..check Out!(pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.