Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,928 members, 7,956,486 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 12:45 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Liftedhands (3062 Views)
Liftedhands by Liftedhands(f): 10:59am On Aug 14, 2016 |
Fortius I was banned o! Can't comment in the health section till tomorrow I came online this morning and after replying realdentist oga seuns spambot sent me on exile .( This is a crime against me o! (That's why I'm pitching my tent in this section Went dosumu shopping yesterday hence my absence. Give our bae a kiss for me Moskidarl sorry I don't have any idea on both, sabi mamas will answer you, but from what I've read cyclogest is most preferred. Mati4christ tell her to do another blood pt in like 72 hours by then the hcg go don rise wella. IF YOU ARE NOT PART OF THE PREGGY THREAD MBOK STAY OFF BEFORE I FLOG WINCH COMMOT FOR YOUR BODY 1 Like
|
Re: Liftedhands by Nobody: 11:29am On Aug 14, 2016 |
kikikiki...see porting oolo...oya melly245..enkaydewdrop..mitchyy.dexterush.tyconcepts...e ma boo oo..lets invasion here ooooo i wan chop ban sef ooo 2 Likes |
Re: Liftedhands by Liftedhands(f): 11:39am On Aug 14, 2016 |
Fortius:Yes o make we do our Sunday service here Na me go collect offering sha |
Re: Liftedhands by tyconcepts(f): 11:58am On Aug 14, 2016 |
Liftedhands: Antispambot ain't got an respect at all I suffer for that basta.rd hanf sometime ago. How is Ekene boo?? |
Re: Liftedhands by Nobody: 11:58am On Aug 14, 2016 |
Liftedhands: Aunty e joor ooo..na me b usher oo..dnt dethrone me oo..i nid money for diaper oo mati4christ ...cum preach for us..dis is wia its goin down today Gaily04..olatebony..BritneyStacy cum nd usher us oo so our precious will land dis wk oo.. Mummy GO@melly245...wia u dey beta pour dat brezzmilk nd cum coordinate d service joor abi mak i waya awa mum ifoti ni 1 Like |
Re: Liftedhands by Liftedhands(f): 12:25pm On Aug 14, 2016 |
Fortius:haaaaaa! Motunrayo Hollywood no dey pay you enough? That you wanna comman goan chook hand for God money? Wait lemme call zaynieybu to bring some dollars for you manage this one till she comes
|
Re: Liftedhands by Nobody: 12:34pm On Aug 14, 2016 |
Liftedhands: abeg mama ekene na crime section we dey na..u wan mak my fan no say i dey here ni....***packing d money inside ghana must leav nd lukin round for enkay or melly*** mak i enta vault..i dey cum. 1 Like |
Re: Liftedhands by Liftedhands(f): 12:45pm On Aug 14, 2016 |
tyconcepts:Ekene nwam is fine my sister, this aunty spambot taya me o! E come be like say she don dey mean me before sef nansense Kiss mofe the presido for me jare |
Re: Liftedhands by Liftedhands(f): 1:25pm On Aug 14, 2016 |
Evacroft sorry you hear! Baby is putting on makeup and will soon be here, My pregnancy seems like ages ago can't remember if I had the tremor/vibrations or not Erm as for the dildoo na which size you fit handle Select the one your jajaina can take and I'll ship to you asap! The sanctuary needs to be cleared of those cobwebs. Na here I go siddon dey reply my mentions till them unban me 1 Like
|
Re: Liftedhands by mitchyy(f): 3:57pm On Aug 14, 2016 |
Allow me to laugh small... See what Seun's anti-spam bot has caused. Fortius, thanks for the invite. Be like say this thread sef go make sense. Enkaydewdrop, where are you? 1 Like |
Re: Liftedhands by Liftedhands(f): 4:34pm On Aug 14, 2016 |
Goldenruby Iya Naveed did I read right? Which oloriburuku send you that kind message? The pesin they craze? What's wrong with the DIy you posted? Na wa o! I taya for dis kind beefing o? E ma binu jare! Come back o we yaff miss u May God bless you and your DH o! As you help another may you people never lack helpers ni oruko Jesu Amin. |
Re: Liftedhands by Nobody: 4:51pm On Aug 14, 2016 |
[quote author=Liftedhands post=48477684]Goldenruby infct d issue vex me seriously ooo..i wonda who d mufucka is...nd u go no say plenty beefers dey dat place or mayb d persn dey work for sma .. 2 Likes 1 Share |
Re: Liftedhands by Nobody: 4:56pm On Aug 14, 2016 |
mam Giddyperson abeg wen u do dat stuff on oga ..mak. we no d outcome oo..i luff trouble too..no b small peeps i dey stalk for dat diaryland mam Towerofgrace..hw far na..werin dey chappen na |
Re: Liftedhands by dexterush(f): 5:00pm On Aug 14, 2016 |
Liftedhands na you get all this estate,who be the mod wey ban you,them no know who you be ni 1 Like |
Re: Liftedhands by SisiNini(f): 5:56pm On Aug 14, 2016 |
Chai! See awa mummies here; Liftedhands, Fortius, Mitchyy, tyconcepts, dexterush... Una weldone ooo... Mum Liftedhands, I was surprised to see ur post in crime section at first... Happy Sunday to everyone... #hugs 1 Like |
Re: Liftedhands by Nobody: 6:07pm On Aug 14, 2016 |
SisiNini..happysunday ma oo..dem ban awa sis so we decide to chill wt her here bt wait mama ekene y dis place sed..i neva enta dis crime place oo...d stories dey scary oo..tins dey happen oo |
Re: Liftedhands by SisiNini(f): 6:28pm On Aug 14, 2016 |
Fortius: U neva chi chom chin... I dey always visit this crime section o... Na dia I dey always read iriri aye (Kola Olawuyi)... #Lol |
Re: Liftedhands by Liftedhands(f): 6:28pm On Aug 14, 2016 |
dexterush:na aunty spam bot o she dey cwazy no be small. SisiNini:happy Sunday to you too! Don't mind me na boredom carry me stands for here dey gist with my hommies as them don ban me from our regular hang out spot till tomorrow Fortius: Spam bot commit crime by banning me na hin make I come here come find trouble! Make the mod here no close this thread ban me till 1984 sha Wetin be giddymama dairy name? Make me sef follow go read the thing weh she wan do her DH Shey na snake in the monkey shadow kpekus? 1 Like |
Re: Liftedhands by Giddyperson: 6:35pm On Aug 14, 2016 |
Fortius: Lol I definitely would, just waiting for the right time |
Re: Liftedhands by Nobody: 6:36pm On Aug 14, 2016 |
na evolved she call am oo..no b k.pek.us tin oo..na ere omode oo..d woman funny joor |
Re: Liftedhands by Nobody: 6:37pm On Aug 14, 2016 |
SisiNini..no b small tin oona real aye toto b dis place o 1 Like |
Re: Liftedhands by Giddyperson: 6:39pm On Aug 14, 2016 |
Liftedhands: Lmao, no be only snake in the monkey shadow |
Re: Liftedhands by Giddyperson: 6:46pm On Aug 14, 2016 |
Jesus, how did I reach the crime section I thought I was in the pregnancy thread 1 Like |
Re: Liftedhands by Liftedhands(f): 6:49pm On Aug 14, 2016 |
Giddyperson:kikikikikikikikiki lolz. Na under cover things be dis place. |
Re: Liftedhands by Liftedhands(f): 6:54pm On Aug 14, 2016 |
Kikikikikikikikiki zaynie don turn winch according to giddyperson! see her flying by If read for Peggy thread I come here come comment na wa o 2 Likes
|
Re: Liftedhands by Giddyperson: 6:59pm On Aug 14, 2016 |
Liftedhands: Oopsie, that sucks, hope you've e-mailed a mod, abi did u deserve the ban . *Running away before Zaynie reaches here* |
Re: Liftedhands by dexterush(f): 8:54pm On Aug 14, 2016 |
Liftedhands:Then Bleep up must be treated oh. When which of the tools pictured above Evacroft con choose,abi make I choose the fourth one for you ni |
Re: Liftedhands by dexterush(f): 8:58pm On Aug 14, 2016 |
SisiNini:This is the new kooro,welcome to the club,thanks to mama liftedhands 2 Likes |
Re: Liftedhands by Towerofgrace: 11:49am On Aug 15, 2016 |
Fortius: I dey oo, i been dey house fellowship the time wey u send this msg. Come to think it, hope nobody noticed the way i was sexily looking at our fellowship leader . Na how to kolobi the man when we get home i dey think as he dey talk about topic. @Giddyperson, Even me i wonder how i take reach here. I come dey look like jjc for lagos market wey enter thru broadstreet find e sef for apongbon 2 Likes |
Re: Liftedhands by Nobody: 1:07pm On Aug 15, 2016 |
[quote author=Towerofgrace post=48498232] I dey oo, i been dey house fellowship the time wey u send this msg. Come to think it, hope nobody noticed the way i was sexily looking at our fellowship leader . Na how to kolobi the man when we get home i dey think as he dey talk about topic. dis mamas no go keel person o..imagine ninu soosi..i carry brezz for u nd giddyperson...u be d real MVPs for kpek.using. 3 Likes |
Re: Liftedhands by Mati4christ: 10:30pm On Aug 16, 2016 |
Fortius:like cwiosly... M jux seeing ds oooo. Pls I still b learner for ds nairaland tins o. V alwaz heard ppl say dy check dia mention. Na now I understand d gist. So me too can boldly say I jux checkd ma mention n saw dis msg. Ow r u ma n lo? |
Re: Liftedhands by Mati4christ: 10:39pm On Aug 16, 2016 |
Liftedhands:Hmmmm.... Aunty flo showd up oooo. 2days ago so we r bk to d drawing board. Ko easy o. TTC no b am o. Thanks again 1 Like |
Man Executed For Drug Trafficking Buried In Style / My Friend Was Scammed By This Guy. Please Help Him! / Caretaker Kills Tenant Over House Rent In Owerri (Graphic Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |