Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,822 members, 7,810,156 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 09:57 PM

Download Music : Vekang - Music Is My Life + Lyrics - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Download Music : Vekang - Music Is My Life + Lyrics (532 Views)

Fuji Music Is The Best Music In The World / Badman Binladin Music Is All Around Now (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Download Music : Vekang - Music Is My Life + Lyrics by Nobody: 2:01am On Nov 15, 2016
Vekang Ft Sab1 : Music is my Life

Duration : 03.48

Size: 5.12 MB

Artist: Vekang

DOWNLOAD NOW @ http://www.mediapluz.com/2016/11/download-music-vekang-music-is-my-life.html

LYRICS OF
MUSIC IS MY LIFE
BY
VEKANG x SAB1
--------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------
Prod by.T.Y.C mix
D Angel producer

INTRO
Yehi han han..VEKANG
SAB1 FILLEE 1BAR

CHORUS
Music is my future am gona make a bright oo,
We dey spend money guy we no dey watch o
All girls feelinge me dem sey dey wan na dance oooooo
Humm yeye
Dey wan na dance oo (x2)

VERSE 1
When I start diz music everything seems so hard
Many pple discouraged me I always feels so sad
Anywhere I go dem always show me red card
No pple regard me everytime I feel sad
Thanks to baba God wey give me solution
Music is my future every body I need ur attention
DAT is y we rock d show on television
Music is my vision
Dats my future

CHORUS
Music is my future am gona make a bright oo,
We dey spend money guy we no dey watch o
All girls feelinge me dem sey dey wan na dance oooooo
Humm yeye
Dey wan na dance oo (x2)

VERVE 2
We standup from the goter
Some pple no dey border
Oluwa bami seeee o z tym to spend d doller
No body knws tomorrow
Kosi eni to je mola
Ehhhh music is my way
I Dnt need to b play
Making money every day
My hustle must to pay
Eh ehnn
I keep on hustling hunnnn
I prayed for my mummy
Ahn yan yan yan
My future was make like concosion
I prayed to God to give me adoration
Oluwa bami se kitting my combination oooo baba bless me ni nu mansion

CHORUS
Music is my future am gona make a bright oo,
We dey spend money guy we no dey watch o
All girls feelinge me dem sey dey wan na dance oooooo
Humm yeye
Dey wan na dance oo (x2)

VERSE 3
Make we celebrate
Ehhhhhhhbb
Make we jubilate
Ehhhhhhhhh
Today na to day we go na pump champagne x2
Thanks God sey am alive ehhhhh
All d gals sey dem wan na b my wife ehhhhh
Too much money dey call me Mr nice
This life najejely I Dnt need to dey fight ooo

HOOK
Music is my future am gona make ham bright ooo
We dey spend money guy we no dey watch oooo
Music is my future am gona make ham bright oooooo
All d gals dey feeling me sey dem wan na dance oooooo ohun oooo

LAST CHORUS
Music is my future am gona make I bright oo
We dey spend money guy we no dey watch ooo
All d gals dey feeling me sey dem wan na dance ooo
Humm yeye wan na dance oo x2 [full_width]

--------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------
More Music @ www.mediapluz.com
Like my page on Facebook @ www.facebook.com/hardeyemi016
Twitter @Hardeyemi016
Instagram @Hardeyemi016
Soundcloud @ www.soundcloud.com/user-159603495
------------------------------------------------------------------------------------------------------

(1) (Reply)

. / Nairaland Month Of May Music Update / One Word For This Man?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.