Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,671 members, 7,809,551 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 11:07 AM

Twenty Naira Don Suffer Oo - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Twenty Naira Don Suffer Oo (733 Views)

Imsu Students Have Come Again Oo, Tag Their Village People / Chai We Boys Dat Like Bress Yaff Suffer Check My First Comment To See Why / When Your Village Witch Is Determined To See You Suffer In Life(photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Twenty Naira Don Suffer Oo by pastormosix(m): 12:11am On Dec 09, 2016
One day twenty naira note and one thousand naira note dey gist , na im twenty naira say, “Hey, where you don go, wetin you dey see? I never take eye see you for dis side before”. Di one thousand naira answer am, dey blow fone, “I have been hanging out at the casinos, went on a cruise and did the rounds of the ship, I hang out often at the National Assembly in Abuja, or VI in Lagos, clubs, restaurants, mansions etc. so many places, how about you?” The twenty naira note , look up, look down, shake head and said, “My life na di same routine, you know … church, church, church.” Na so so church dem dey carry me go, leave me dia and when I get luck comot for church di next person wey get me na church e go return me too. Hey, see my life!

(1) (Reply)

VIDEO: See How American Celebrate Their Birthday And How Nigerian's Style / Nigerian Lady Expose How 18 Arab Men Slept With Her In A Single Night. / LOL!!!!! Angry Lagosians Tie ‘juju’ To Transformer

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.