Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,610 members, 7,809,235 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 06:16 AM

Fada Fada Remix : By BUHARI - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Fada Fada Remix : By BUHARI (556 Views)

7 Years Old Boy Played Sax To Phyno's Fada Fada At Glo Mega Music Tour In Abuja / Fada Fada Remix By Buhari / Fada Fada Remix Ft Buhari. . (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Fada Fada Remix : By BUHARI by babatee126(m): 6:41pm On Feb 18, 2017
Fada Fada remix ft Buhari. . . .
.
.
Buhari's verse:
"Since I win Presidency I dey
travel go obodo oyibo, .
na spacecraft remain for me baba
u know,
.
ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo.
. E no easy 2 dey chill with presido
Obama.
.
Na teacher figure the presido e be 2 me
o,
. since I lost my senses na him dey
come dey
help me o..
. i say gone are the days wen 9ja
people dey see
petrol oh .
right abt naw all d boys d run
4rm chicks .
I thank AsoRock agu na echemba
akanchawa o.
(akanchawa) .
Na bullet proof cars me and my guards
de take
waka o
(akanchawa)
. Oya Jonathan where you dey o
(Jonathan) .
EFCC where you dey o
Wa le le
# Don 't sing alone pass it on for
others to sing```can you see that your president is
even a
musician he even went ahead to
do father father
remix with phyno...LMAO.

http://www.9jaboizgist.com.ng/2017/02/gionee-marathon-m5-specification-price.html

(1) (Reply)

Oil Money / Urgent! Urgent!! / What U Need To Know Today (pic)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.