Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,746 members, 7,809,844 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 03:55 PM

Gbege For Inside Bible - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Gbege For Inside Bible (843 Views)

One Friday For Inside Asokoro Restaurant. / Gbege Happen Inside OAU As Students No Gree Separate Two Rats Wey Dey Fight / Nawa O, See How Parrot De Shit For Inside Toilet (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Gbege For Inside Bible by Solowande(m): 3:33pm On Feb 23, 2017
Na dis mata na make Oga Genesis write broda Exodus say Leviticus house don number since yesterday. And if uncle Deuteronomy no stop he gbege, wey be wahala, pastor Joshua go carry he mata go meet the Elder of Judges for inside mama Ruth husband Compound in First and Second Kings village.
First and Second Chronicles, wetin concern una if Elder Ezra , Papa Nehemiah elder broda pikin wan marry sister Esther, Deacon Job former wify. Oga Psalms,thank you o! For the advice, words wey get wisdom and courage wey u wise Proverbs, Ecclesiates and Song of Solomon.
Re: Gbege For Inside Bible by Solowande(m): 3:34pm On Feb 23, 2017
Na wa o! See as Isaiah and Jeremiah dey cry for Lamentation dia friend wey Ezekiel, Daniel and Amos crowd beat for inside big boy Obadiah hotel across Hosea avenue. Na god na save Joel, by the time of the gbege, he go flex for inside Bros Jonah new yacht wey Engr Micah and Nahum help built for warri.
At dat time, Dr Habakkuk dey treat Zephaniah the small broda of Haggai and Zachariah wey no well since Malachi dey brush am.
Re: Gbege For Inside Bible by Solowande(m): 3:34pm On Feb 23, 2017
Still typing
Re: Gbege For Inside Bible by Solowande(m): 5:59pm On Feb 23, 2017
Typing...

(1) (Reply)

Sighting Of The Moon / Photo Of What He Wanted And What He Got And What Latter Did The Maggic / Emmaohmygod New Comedy Video: Who Is Smarter

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.