Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,355 members, 7,812,008 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:09 AM

Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! (1802 Views)

Sekillz Is My Cousin... If Na Lie Compare And Contrast (PICS Included) / Thank You Gabby, For Your Gift Of Love (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by na2day2(m): 8:22am On Dec 15, 2009
God is gooooooooooooooood, he has done me well, O my soul, rise up and praise thy Lord, God is gooooooooooooooood, he has done me well, O my soul, rise up and praise thy Lord. . . . . . . . .e don tey wey i don dey pray for God to do miracle for me, i don dey think how i go pay my next month rent only for Plat to be single again, and i hear say she dey work for bank and dey easily donate money to ppl, na hin i thank God finish ooo, i don carry my bag dey trek from lagos poly UCLA to yankee go meet am. make una help me praise da lawd oooooo!  grin grin grin


FYI: PLAT if u no give me the money i go do juju 4 ur head ooo
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by OgidiBoy(m): 8:24am On Dec 15, 2009
Look at this shamless man, no go find work do angry
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by jejelolatu(f): 8:25am On Dec 15, 2009
8:25 am¤¤and norin berra to post!
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by chinesedoll(f): 8:28am On Dec 15, 2009
OgidiBoy:

Look at this shamless man, no go find work do angry

Bros which one be ur own
u wey get work leave am wey dey jobless na abi are u intrested

"poster

I thank God for you ooo grin grin grin grin grin grin grin

jejelolatu:

8:25 am¤¤and norin berra to post!

u shld be old enuff to know that not everybody is in d same time zone as u
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by Nobody: 8:31am On Dec 15, 2009
We thank God o. Send your bro TheSeeker, I get this one sharp knife for him face grin
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by OgidiBoy(m): 8:33am On Dec 15, 2009
chinesedoll:

Bros which one be your own
u wey get work leave am wey dey jobless na abi are u intrested

"poster

I thank God for you ooo grin grin grin grin grin grin grin

u shld be old enuff to know that not everybody is in d same time zone as u

My dear me and that yeye boy be neighbors oooo, na me dey feed that boy. grin
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by chinesedoll(f): 8:35am On Dec 15, 2009
OgidiBoy:

My dear me and that yeye boy be neighbors oooo, na me dey feed that boy. grin

tot as much so u want shares in this venture he is going into now
abi?
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by na2day2(m): 8:35am On Dec 15, 2009
OgidiBoy:

Look at this shamless man, no go find work do angry

wetin that one con mean? i resemble persin wey like work? if God bless me make i no take? abeg waka, how u think say i for u entertain u when u land D-town?  angry angry angry angry


chinesedoll:

Bros which one be your own
u wey get work leave am wey dey jobless na abi are u intrested

"poster

I thank God for you ooo grin grin grin grin grin grin grin

u shld be old enuff to know that not everybody is in d same time zone as u

thank u jare


FL Gators:

We thank God o. Send your bro TheSeeker, I get this one sharp knife for him face grin

DEATH! ! !  grin grin grin
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by humblemate(m): 8:36am On Dec 15, 2009
Not sure of what the gist is all about, anyway sha I thank god for u as luck don smile on U grin
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by Nobody: 8:36am On Dec 15, 2009
You shouldn't be joking about this. I am sure Plat doesn't find this nonsense funny at all. It's not all the time you make jokes about people's mistake but since this is na2day, I don't expect some sense and tact when discussing issues like this.
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by H2O2: 8:38am On Dec 15, 2009
grin grin see this village boy
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by Gabry(f): 8:39am On Dec 15, 2009
hmmm. . . I dont know what to say really undecided
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by OgidiBoy(m): 8:40am On Dec 15, 2009
@ mechelin89


Why are you teasing me like that angry angry
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by na2day2(m): 8:41am On Dec 15, 2009
humblemate:

Not sure of what the gist is all about, anyway sha I thank god for u as luck don smile on U grin

thank u my brother

michelin89:

You shouldn't be joking about this. I am sure Plat doesn't find this nonsense funny at all. It's not all the time you make jokes about people's mistake but since this is na2day, I don't expect some sense and tact when discussing issues like this.

chinekeme eh! na me u dey yab full ground like this? wait make i catch u, those two under develop mangos u call breast i go cut am off  angry angry


H2O2:

grin  grin see this village boy

at least me and u comot from the same village  grin grin grin
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by patwhizkid(f): 8:41am On Dec 15, 2009
What'z the meanin' of this sh!t?
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by Nobody: 8:42am On Dec 15, 2009
patwhizkid:

What'z the meanin' of this sh!t?

Exactly what I am saying.
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by na2day2(m): 8:44am On Dec 15, 2009
patwhizkid:

What'z the meanin' of this sh!t?

shatap dia! no allow me start ur story for hia angry angry angry
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by OgidiBoy(m): 8:44am On Dec 15, 2009
na2day?:

shatap dia! no allow me start your story for hia angry angry angry

Don't talk to my woman like that my friend angry angry
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by Nobody: 8:45am On Dec 15, 2009
Ogidi

Weren't you obsessed with Tolotolo Dike? undecided
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by patwhizkid(f): 8:47am On Dec 15, 2009
Story keh? Atleast every sane being on here knows the kinda person yu are and. . .
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by kpolli(m): 8:47am On Dec 15, 2009
ehn, its a lie,
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by OgidiBoy(m): 8:49am On Dec 15, 2009
michelin89:

Ogidi

Weren't you obsessed with Tolotolo Dike? undecided

mind how you call her name, it's Tonto Dike, You need to apologize for playing with her name like that angry
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by jejelolatu(f): 8:49am On Dec 15, 2009
@chinesedoll

maybe if u had paused 4 one sec u wud hv seen dat i was referring to maself.
Come 2 tink of it, is it 2day dat na2day is starting a crazy topic? Why shd i den be bothered now?
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by Nobody: 8:54am On Dec 15, 2009
I didn't want to offend her because Tonto in Italian means dumb. tongue
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by OgidiBoy(m): 8:55am On Dec 15, 2009
michelin89:

I didn't want to offend her because Tonto in Italian means dumb. tongue

You just jealous of Tonto for no reason sad
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by na2day2(m): 8:56am On Dec 15, 2009
OgidiBoy:

Don't talk to my woman like that my friend angry angry

that one na woman?  tongue tongue tongue


patwhizkid:

Story keh? Atleast every sane being on here knows the kinda person yu are and. . .

wetin that one con mean now?  angry angry angry


kpolli:

ehn, its a lie,

na true  tongue tongue tongue
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by na2day2(m): 8:57am On Dec 15, 2009
michelin89:

I didn't want to offend her because Tonto in Italian means dumb. tongue

tonto means foolish in spanish
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by Nobody: 8:58am On Dec 15, 2009
OgidiBoy:

You just jealous of Tonto for no reason sad

Why don't you check the dictionary yourself?

Besides wetin I wan dey jealous? Even Mercy Johnson nor dey jealous that girl, talkless of the one and only Ishanqueen. cool
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by patwhizkid(f): 9:01am On Dec 15, 2009
Ishan queen, plz kan i come to yur palace dis evening?
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by OgidiBoy(m): 9:01am On Dec 15, 2009
michelin89:

Why don't you check the dictionary yourself?

Besides wetin I wan dey jealous? Even Mercy Johnson nor dey jealous that girl, talkless of the one and only Ishanqueen. cool

Then what did the poor girl do to you, sad is it her fault that she's gorgeous and wears the nicest outfits.
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by Nobody: 9:01am On Dec 15, 2009
Sure. Bring some kola for the elders of my palace. grin
Re: Thank God Oooo, Na Me Finally Get Plat! by OgidiBoy(m): 9:02am On Dec 15, 2009
patwhizkid:

Ishan queen, plz kan i come to yur palace dis evening?

shocked shocked shocked you know her place?

(1) (2) (Reply)

Night Call Chat Mate Wanted / Need A Girl I Can Talk To / Xxxladies Only-------secret Of Looking Young At The Age Of 50 Revealed

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.