Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,754 members, 7,809,892 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 04:43 PM

Only For Naija...(Hilarious Facts) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Only For Naija...(Hilarious Facts) (1294 Views)

Wahala For Naija Joke / Abusive Words For Naija Pidgin / In Fact I Don't Tire For Naija Babes (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Only For Naija...(Hilarious Facts) by ekrizz(m): 12:53pm On Mar 25, 2017
NIGERIA IS SECOND TO NONE.
Only in Nigeria .
*Na only for Naija you go see fish inside "MEAT PIE".
*Na only for Naija we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.
*Na only for Naija PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR if you pay your NEPA bill.
*Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green...
*Na only for Naija Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer. Wetin you no see for Naija, you no fit see am
anywhere in d world.
*Na only for naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his/her mother dey sell groundnut for Junction.
*Na only for Naija, you go see mad man dey control traffic, people wey get sense they obey.
*Na only for Naija, you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online.
*Na only for naija u go see a man selling a book from street to street that says "HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS". I wonder why him no read d book.
I salute Nigerians....
Naija no dey carry last..
Just laugh out that stress joor!

Cc paiz

Please moderators of this forum, permanent site things for more "laughs".
Cc lalasticlala, Mynd44, Ishilove, Marpol, Semid4lyfe, Obinoscopy

2 Likes

Re: Only For Naija...(Hilarious Facts) by Nobody: 1:09pm On Mar 25, 2017
for nairaland jokes ain't somfin you push to FP...threads like pple certificate, snakes,otobo the mad woman, exotic cars, bicycle for 12million naira, graphic ritualist, etc


but mods make una shift am go fp make we laff
Re: Only For Naija...(Hilarious Facts) by paiz: 3:40pm On Mar 25, 2017
op very nice

(1) (Reply)

She Couldn't Hide Her Joy After She Found Out What I Did For A Living / Imagine Say / The Judge

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.