Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,017 members, 7,818,012 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:08 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread (49841 Views)
Drop The State U R 4rm And Ur Bbm Pin / Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread / Dating & Meet Up Thread Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by gidson12(m): 1:16pm On Dec 31, 2009 |
dani1luv:abeg carry this your rough toothed paralyzed mouth, face the other side |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 1:18pm On Dec 31, 2009 |
dani1luv: Why you no greet me na? dani1luv: Ask gidson the only interpreter we have here oo [/color] |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by gidson12(m): 1:20pm On Dec 31, 2009 |
@ pharoh shebi u want make i expose una |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 1:22pm On Dec 31, 2009 |
gidson12: After you don interpret wetin you mean below gidson12: Jeez you don sawa finish guy |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by gidson12(m): 1:28pm On Dec 31, 2009 |
so u change wetin i write, u want make i break that only one leg wey u get, so that u go become a complete cripple this new year so |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 1:32pm On Dec 31, 2009 |
gidson12:You think say every mouth go be lyk urs. . c'mmon check out mine Pharoh. . I no dey greet king 4 castle |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 1:35pm On Dec 31, 2009 |
C'mmon shildren get back 2 bed; Daddy is going out |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 1:37pm On Dec 31, 2009 |
See me see militant oo, i catch you first red handed na him you come they threaten me , you fit come try sha provided my magic rod wey i collect from moses hand still dey intact and working fine dani1luv: I no dey castle now, na inside room i dey now |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 1:48pm On Dec 31, 2009 |
Wia dani? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by lysaa(f): 2:30pm On Dec 31, 2009 |
Gabry:hey hey just because i rock doesn't mean i'm made of stone but for real for real, how do u think my fragile heart can deal with that? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 4:10pm On Dec 31, 2009 |
patwhizkid:Right behind you Pharoh:You think say if you see militant you go wait. .Who born warri man shior. . ewu Why you come fear enter inside bedroom. . Boy I nor hold cain abeg. . ewu |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 4:13pm On Dec 31, 2009 |
lysaa: I dont know oh; And now i really want to know. .So begin . .Newscaster |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 4:27pm On Dec 31, 2009 |
dani1luv: This na big insult . . . . . . . . Do you know who i am? dani1luv: I get unfinished business there and i go confess wetin i do before the new year |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 4:37pm On Dec 31, 2009 |
Pharoh: Big Bros! e be lyke sey i never slap you with bathroom slippers . . You sit ontop one yeye throne dey ask me who you are. . what nonsense Pharoh: Unfinished business indeed. . You enter 4rm Second gate . .inshut. . You get New year resolution At all. . |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by gidson12(m): 6:28pm On Dec 31, 2009 |
the guy new year resolution na to open a new line of business, to begin hawk chewing stick |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 6:44pm On Dec 31, 2009 |
gidson12: No be you dey go farm go source for chewing stick for me. @dani1 i go soon answer you no worry |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Mrblazer(m): 7:00pm On Dec 31, 2009 |
*fart* oops! Sorry . Too much beans . Guys my wedding is soon, hope all the tatafos will attend? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Mrblazer(m): 7:04pm On Dec 31, 2009 |
Xynerise and I will be getting married the same date . Na wa o, when I go marry sef. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by xynerise: 7:29pm On Dec 31, 2009 |
Oga are you back from exile? . Hope you will attend my wedding? And put on your xmas cloth while coming. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 8:19pm On Dec 31, 2009 |
dani1luv: Your hand go hang for air the day you try that one, no let me send my armies against you for your continous abuse on my highly exalted throne dani1luv: I don make my new year resolution already and it will come into affect after i make my last confession for this year, watch out for that one inside the kokes section. I just come out from second gate and i don finish the business |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Jeovy(m): 9:32pm On Dec 31, 2009 |
na here una run come hide,abeg make I go pray |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by lysaa(f): 10:50am On Jan 01, 2010 |
Thank God new yr didn't meet here. dani1luv:tatafo, its betwn me n gabry |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 11:07am On Jan 01, 2010 |
Pharoh:Chei. . because I bin tell you say you dey siddon on top throne. . You know if I wan pull you down I will do it will my eyes close. . .try me. . and see Moreover wetin happen. . Your paint dun finish ni. .Why you nor dey paint ur post. . |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 11:12am On Jan 01, 2010 |
lysaa:Sorry. . Hapy Nu yhuia |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 11:21am On Jan 01, 2010 |
Dani. . .api nu ear! |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 11:26am On Jan 01, 2010 |
S |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 11:50am On Jan 01, 2010 |
kwaze man. . .sup? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 12:14pm On Jan 01, 2010 |
Am Kool . . . n u? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 12:16pm On Jan 01, 2010 |
m hawt. . .any remedy? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 12:23pm On Jan 01, 2010 |
Yes there is depending on your preference |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by patwhizkid(f): 12:28pm On Jan 01, 2010 |
Plz mention |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by xynerise: 12:55pm On Jan 01, 2010 |
Whats up pat? Miss your butt, sorry chat . What am I saying? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (110) (Reply)
Interview Between Hateu2 And Naughty Nauughty / Port Harcourt Nairalanders / Singles! Let's Mingle [24-35years]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |