Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,309 members, 7,822,525 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 12:18 PM

Waka Waka Chuldren - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Waka Waka Chuldren (2135 Views)

Na Only U Waka Come? Who Made That Statement? / Na Only You Waka Come? Omisore Version / See Wetin Oyinbo Waka Waka Cos (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Waka Waka Chuldren by Tonyet1(m): 6:13pm On Dec 30, 2009
papa: i dey comot sad sad

Ben 10 and his brodas: papa u dey comot sad sad sad

papa: ehhhhen wetin happen angry angry

Ben 10 and his brodas: papa we go follow u cheesy cheesy

papa: *ignore*  embarassed embarassed

Ben 10 and his brodas: papa we go go follow you today, everytime u dey comot dey leave us for house  lipsrsealed lipsrsealed

papa: ohhhhhh, dis chuldren una no go leave me, ok where una wan go  angry angry

Ben 10 and his brodas: *silent and asking themselves* Ok papa anywhere undecided undecided

papa: if una make me vex i go flog una angry angry wer una wan go 1, wer una wan go 2 angry

Ben 10 and his brodas: ok paaaaa we go go, ok we go go anywhere even if na night vigil sef. cry cry
Re: Waka Waka Chuldren by xammy(m): 10:35pm On Dec 30, 2009
i think say na joke section i day,
Re: Waka Waka Chuldren by Kunbee: 1:35am On Jan 01, 2010
Re: Waka Waka Chuldren by krama(m): 10:13pm On Jan 01, 2010
xammy:

i think say na joke section i day,

Now that's much funnier than the 'joke' grin grin grin
Re: Waka Waka Chuldren by Kunbee: 10:37pm On Jan 01, 2010
Really undecided undecided
Re: Waka Waka Chuldren by Akuviv: 11:21pm On Jan 01, 2010
What a dry joke. Came to this section with the hope of reading something funny but just got pissed. @ Poster take your time no be by force to crack joke. H-------------I----------S-----------S. angry angry angry
Re: Waka Waka Chuldren by Kunbee: 11:33pm On Jan 01, 2010
Abi oooo
Re: Waka Waka Chuldren by Akuviv: 6:17pm On Sep 20, 2010
I thought I was the only one angry angry angry angry
Re: Waka Waka Chuldren by sats: 7:04pm On Sep 20, 2010
hiss
Re: Waka Waka Chuldren by Moyola(f): 7:48pm On Sep 20, 2010
whereez d tail of yur story??
Re: Waka Waka Chuldren by Kunbee: 11:25pm On Sep 20, 2010
In his dirty underwear
Re: Waka Waka Chuldren by clemcykul(f): 11:46am On Sep 21, 2010
@ poster
winch dey the house?
Re: Waka Waka Chuldren by angelz(f): 2:49pm On Sep 21, 2010
l no fit count how many times l read dis supose joke/post, thinkin say mayb na me no sabi read pidgin well well. l kno kno say d person jus wake up.
he no kno say na joke section hin dey 4 nairaland. abeg make una wake am up. some pple don dey make dis sectn tire person to look, na wah o
Re: Waka Waka Chuldren by mitchyy(f): 5:42pm On Sep 21, 2010
Am in the joke section or ,
Re: Waka Waka Chuldren by EfemenaXY: 1:17am On Sep 22, 2010
@ Poster

A sad day indeed for the Jokes Section

now quit posting crap pls embarassed embarassed embarassed
Re: Waka Waka Chuldren by yinkalink(f): 11:55pm On Sep 23, 2010
*squints @ thread can't see d joke* guy u bin forget say na joke u come joke?
Re: Waka Waka Chuldren by sirmseen(m): 7:33am On Sep 24, 2010
angry angry angry angry
Re: Waka Waka Chuldren by Stallion84(m): 1:34pm On Sep 26, 2010
na wa oo. wetin b dis?
Re: Waka Waka Chuldren by Akuviv: 12:14pm On Sep 29, 2010
Guys to make up for his dry joke (?) please view his (Tonye-t) profile. cheesy cheesy
Re: Waka Waka Chuldren by EfemenaXY: 8:31pm On Oct 02, 2010
^^ I don see am

im two nasty looking phones lipsrsealed lipsrsealed
Re: Waka Waka Chuldren by Vic2k3(m): 8:56pm On Oct 02, 2010
Why resurrect old threads? Let the dead bury the dead.
Re: Waka Waka Chuldren by EfemenaXY: 9:04pm On Oct 02, 2010
^^true talk!!

you're right smiley smiley
Re: Waka Waka Chuldren by Jeovy(m): 3:24am On Oct 03, 2010
@topic

very boring
Re: Waka Waka Chuldren by Kunbee: 12:17pm On Oct 03, 2010
like you
Re: Waka Waka Chuldren by clemcykul(f): 1:36pm On Oct 04, 2010
so he bores u in bed?? wtf!


poor old jeovy embarassed grin
Re: Waka Waka Chuldren by Kunbee: 11:55pm On Oct 04, 2010
Iwo ati tani
Re: Waka Waka Chuldren by clemcykul(f): 9:42am On Oct 05, 2010
gbe enu e dake oloshi omo angry
Re: Waka Waka Chuldren by Kunbee: 12:10am On Oct 06, 2010
Back to sender cool
Re: Waka Waka Chuldren by clemcykul(f): 10:15am On Oct 06, 2010
yawns and adjust belt**
Re: Waka Waka Chuldren by bjmighty(m): 11:15am On Oct 06, 2010
clemcykul:

yawns and adjust belt**
grin grin grin grin
Re: Waka Waka Chuldren by Kunbee: 12:45am On Oct 07, 2010
Aboki teeth
Re: Waka Waka Chuldren by StudioCFR(m): 6:13am On Oct 07, 2010
Poster , u dey try tell us how u and your brothers dey police una popsy for house?

bad boiz

(1) (2) (Reply)

AN ETHICAL DILEMMA - What Would You Do? / 15 REASONS To Know If Witches Follow You From Your Village / The 35yr Old Man And The SSS3 Girl.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.