Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,669 members, 7,809,523 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 10:52 AM

The Thief - Comedy - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Thief - Comedy (822 Views)

Who Is The Thief In This Funny Story? / Everyday For The Thief (flash Special Comedy) (episode 2) / Akpors The Thief - Today's Joke (2) (3) (4)

(1) (Reply)

The Thief - Comedy by dblock(m): 2:47pm On Apr 26, 2017
For Naija, stealing na rocket science. If you no sabi am, your own don finish be dat. You wan thief simple 200 naira bread...e nor easy. Common area boy like me, I con get eye for surveillance. If I see tyre I don thief am be dat, petrol! I don thief am, kerosene, i don thief am! Cutlass i don thief am...even amebo..I don kidnap am. I dey tell una, bifor I even waka rissh that Agege bread, I don form syndicate. I dey crase? I no wan die! m'dem catch me, wetin dem fi do? Even ordinary rubber band, dem no fi put am for my neck..I thief 200 K of assorted weapons bifor I rish that bread!

Crowd don gather, see commotion..dem call olopa...jungle justice get wahala today. Olopa dey yarn, ehhnnn so you get surveillance, you form syndicate, you get natwork? Nah criminal be dis? abeg ma pipul na criminal be dis? Make I call oga at the top, im get import export license, you get better bisnes. As I enter hin motor, follow am go meet Oga...nah dat time I con see one foolish sombory...agege bread, broad daylight, enter im pocket...no surveillance, under bridge...tyre effry wia....kaiii "He WAS a learner"
Re: The Thief - Comedy by falcon01: 3:11pm On Apr 26, 2017
pls can someone translate this trash to a simple understandable lamguage

1 Like

Re: The Thief - Comedy by dblock(m): 3:25pm On Apr 26, 2017
Lol I probably speak better English than you, it is just for added comedy.

(1) (Reply)

30 Billion For The Account / Mark Zuckerberg Please What Is The Problem With You Since 7 Years Now You Have N / Joke Of The Night

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.