Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,591 members, 7,816,459 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 11:30 AM

'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba (38210 Views)

Efe Ejeba Bags Fixlancer Endorsement Deal (Photos) / “I Have 100 Unreleased Songs” — Efe Ejeba....Fans React / Olamide Speaks About Efe Ejeba's Music Career (Video) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by JamieNaija(m): 5:30am On May 11, 2017
Big Brother Naija Winner and Rapper, Efe has turned to haters to tell them he will do music no matter waht, even if they say his sound is wack, He advises they shouldn't listen to it. This comes after he recieved heavy backlash after he released "Based On Logistics" song, which you can download on the link below.

One of his fan also replied him on Twitter telling him to take a vacation and not stress himself too much.


He took to twitter to reply his haters with tweets below.


SOURCE: http://www.jamienaija.com/2017/05/na-music-i-go-do-if-e-dey-pain-una-make.html

4 Likes 2 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Iruobean(m): 5:33am On May 11, 2017
Let me come and be going b4 we reach front page.


Lala carry me dey go!

1 Like

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Nobody: 5:33am On May 11, 2017
Lol. Carry on

As for yhu above me eh, nothing continue

79 Likes 120 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Atiku2019: 5:40am On May 11, 2017
grin grin

1 Like 2 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Vtrendx: 5:46am On May 11, 2017
Hey bro efe music no fit you period

21 Likes 1 Share

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by eleojo23: 7:00am On May 11, 2017
If everybody close ear to your music how you wan take sell am na?

188 Likes 5 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Stegomiah: 7:05am On May 11, 2017
ARROGANCE

Not sure people still remember the name of 2007 BBN winner

He better be careful, pride goes before a fall
And in this country there are many haters and enemies who can't wait to pull one down

If he keeps on pursuing his passion, he will succeed there
#teamefenation

95 Likes 1 Share

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by moufan: 7:36am On May 11, 2017
i like this guy

even if he only cough in his songs,his core fans will still buy it.


no be lies

8 Likes 1 Share

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Jeus(m): 7:44am On May 11, 2017
No matter how wack your music is, U'd still have fans



moufan:
i like this guy


even if he only cough in his songs,his core fans will still buy it.



no be lies

7 Likes 1 Share

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by moufan: 7:46am On May 11, 2017
Jeus:
No matter how wack your music is, U'd still have fans



no be lies.


57% no be small tin

7 Likes

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Jeus(m): 7:49am On May 11, 2017
Na so Based on Logistics


moufan:
no be lies.


57% no be small tin

1 Like

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Kobicove(m): 7:51am On May 11, 2017
Profile name:- Efe Money

Really?

Na how much money him get sef? undecided

19 Likes 3 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Jeus(m): 8:01am On May 11, 2017
25 mil for the Akant o




Kobicove:
Profile name:- Efe Money

Really?

Na how much money him get sef? undecided

7 Likes

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by ShawttySoFyne(f): 8:13am On May 11, 2017
Can someone interprete his post?

37 Likes 2 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Nnwannsukka(m): 8:27am On May 11, 2017
Just be forcing your self . I heard your based on Logistics I even start to wonder if you ever sat down and write that song or was it inspiration of your kwale weeds that gave u that morale , but that is a very bad one .
Its jujust like seeing Messi saying he wants to start playin Basketball Game.
Ewu delta

33 Likes 4 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Nobody: 8:44am On May 11, 2017
Oya do the music na

2 Likes 1 Share

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by JamieNaija(m): 9:51am On May 11, 2017
You go buy am?



deb303:
Oya do the music na

1 Like

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by safarigirl(f): 10:07am On May 11, 2017
Jeus:
No matter how wack your music is, U'd still have fans



you must not know how music works.

You having fans, does not translate to making money. And best believe, BBN is not a show that will keep you relevant for long, once they do a new show next year, at least half of Efe fans will be some other person's fan. Who will then buy his wack music?

Was Bow Wow not big before? I bet he still has fans now, but how far career and money? What about Eva, Styl Plus, Djinee, Ice Prince, Jesse Jagz, Terry tha rapman....they still have fans, but the money isn't coming in like before and they certainly are not relevant.

Nigeria is not America, people do not turn to mindless zombies because they are 'fans'. Even all of you hailing him now, NONE will buy his music or attend his concert by next year

136 Likes 7 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by JamieNaija(m): 10:32am On May 11, 2017
Lol, Truth!!!!!!!!!!!

safarigirl:
you must not know how music works.

You having fans, does not translate to making money. And best believe, BBN is not a show that will keep you relevant for long, once they do a new show next year, at least half of Efe fans will be some other person's fan. Who will then buy his wack music?

Was Bow Wow not big before? I bet he still has fans now, but how far career and money? What about Eva, Styl Plus, Djinee, Ice Prince, Jesse Jagz, Terry tha rapman....they still have fans, but the money isn't coming in like before and they certainly are not relevant.

Nigeria is not America, people do not turn to mindless zombies because they are 'fans'. Even all of you hailing him now, NONE will buy his music or attend his concert by next year

20 Likes

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by professorfal: 11:12am On May 11, 2017
25m don dey make am misbehave.

16 Likes

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by ICEFLAME419ja(m): 11:12am On May 11, 2017
Ifod, press em jor
Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by kullozone(m): 11:12am On May 11, 2017
Oga, Your shii is too wack. E for good assuming na just wack but the problem be say, E "too" wack.
I no even know whether na rap abi na sing sef.

8 Likes

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by voicelez: 11:13am On May 11, 2017
D
Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by nattyjay(m): 11:13am On May 11, 2017
Ok
Do a song with Illbliss and let's see
Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by fatymore(f): 11:13am On May 11, 2017
They are telling you now.. You no listen.. Until you waste that money and go back to square one.. That's when you know say na small yab be all this...
By the way who is he undecided

23 Likes

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by kstyle2(m): 11:13am On May 11, 2017
Do as you like joor...na your money, na your voice and most importantly, na your time

1 Like

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by geekybabe(f): 11:14am On May 11, 2017
25 million can finish bro stop being arrogant

23 Likes 2 Shares

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by OKorowanta: 11:15am On May 11, 2017
You go catch winch last last.
Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Nofuckgiven: 11:15am On May 11, 2017
Is this not arrogance? Thought they said he is humble! undecided
Like someone said above if people don't buy your music,how you go take make money?? Ode

30 Likes

Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by Pavore9: 11:16am On May 11, 2017
Hian!
Re: 'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba by ednut1(m): 11:16am On May 11, 2017
Lol. Sometimes person go wonder wetin dey ginger some pple to go project fame to go fall dem hand. Na same thing wey dey do Efe

5 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Bbnaija: Tacha Shares Lovely Christmas Pictures / Lady Begs To Follow Mayorkun Home From Abia State / Emeka Ike Visits Tunde Alabi In Hospital, Donates Cash To Him(Pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.