Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,423 members, 7,954,665 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 06:07 AM

My Chickens Dey Die Ooooo Abeg - Agriculture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Agriculture / My Chickens Dey Die Ooooo Abeg (418 Views)

This Is The Snake Killing My Chickens & Tampering With Their Eggs In My Poultry / Please What Could Be Killing My Chickens? / My Chickens Are Dying- A Nairalander Cries Out (2) (3) (4)

(1) (Reply)

My Chickens Dey Die Ooooo Abeg by gidihuzla2214: 4:43pm On Jun 14, 2017
ontop say na animal production i study and d place wey i dey serve as in my ppa dey very useless i com risk am lie giv my lgi collect leave na so i start my farm with june allowee o. i com buy 50 pullet and 50 black cockerels. for d first five days no mortality after dat d next five days witness 13 mortalities and 10 of dem na d black cockerel. i don begin giv dem drugs as prescibed by a vert doctor. plz wa do u fink iz wrong plz
Re: My Chickens Dey Die Ooooo Abeg by TokyoBulls(m): 5:10pm On Jun 14, 2017
Sorry about that. You will get some help here for sure.
Re: My Chickens Dey Die Ooooo Abeg by gidihuzla2214: 5:35pm On Jun 14, 2017
TokyoBulls:
Sorry about that. You will get some help here for sure.
i op so o my broda

(1) (Reply)

Help A Brother To Cure A Chicken Disease Please / Poultry Farm With 3000 - 10000 Birds For Partnership / Complete Guide To Making High-quality Cassava Flour - Free E-book

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.