Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,535 members, 7,958,644 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 07:35 PM

Kasala Burst As Close Source Reveal Say Anita Joseph Dey Lie About Rukiyat Masud - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Kasala Burst As Close Source Reveal Say Anita Joseph Dey Lie About Rukiyat Masud (1097 Views)

Okoro Blessing Reveals What Made Her Lie About Her House Ownership / Instagram Burst As Fan Said She Saw Genevieve Nnaji In Black Panther [photos] / Davido Had Nothing To Do With Tagbo's Death - Close Source (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Kasala Burst As Close Source Reveal Say Anita Joseph Dey Lie About Rukiyat Masud by Joyakosa(f): 6:43pm On Jun 19, 2017
una remember say earlier today Actress Joseph Anita go on top her Instagram Page to announce the birth of her twin baby wey she don dey expect for some time now and she yarn say the twin baby na for her friend wey dey look for pikin for 19years.sorry to burst plenty people burbles this evening because we get to find out say all the thing wey Actress Anita Joseph don dey yarn na lie because one close source wey dey close to Rukiyat Masud call Joyakosacorner to yarn all the tory say Anita Joseph no even know Rukiyat Masud Say de lie... Read the rest shocking tory click here: http://www.joyakosacorner.com/kasala-burst-as-close-source-reveal-say-anita-joseph-dey-lie-about-rukiyat-masud

Re: Kasala Burst As Close Source Reveal Say Anita Joseph Dey Lie About Rukiyat Masud by crownfit2017(f): 6:45pm On Jun 19, 2017
Noted

(1) (Reply)

Tonto Dikeh And Swanky Jerry Break Up , Here’s Why / Beautiful Photo Of Davido In Brussels / OJIJI IZZI (ojiji Izzi Or “eri Ji Ophu”.)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.