Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,332 members, 7,957,880 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 10:57 PM

Vigilance Group Kill Two Police Men For Niger - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Vigilance Group Kill Two Police Men For Niger (395 Views)

Cultists Kill Two At Imo State University Main Gate / Two Police Officers Fighting Over Traffic Issues In Owerri -Photos / Two Police Officers Fight Over A Bus Window On Their Way To Ebonyi State (Pix) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Vigilance Group Kill Two Police Men For Niger by Joyakosa(f): 4:43pm On Jun 27, 2017
Two policemen don die for the clash wey happen between members of one vigilance group and police for Allawa town wey dey Shiroro Local Government Area of Niger State.

Dem kill the victims, Inspector Alfa Idris and Sergeant Joseph Peter, when dem go the town to go arrest people wey get conection with the abduction wey take place for one mosque.



As the tori take go, dem declare members of the vigilance group wey one guy wey em name na Kwali dey lead wanted by Niger and Kaduna states police commands ontop the abduction.
Dem tell Idris and Peter make dem head the five man team to go arrest the suspects.

But men of the vigilance group kon attack dem, wey be sey na the two of them kon die.
The state Police Public Relations Officer, Bala Elkana, on Monday confirm the matter.

He yarn say dem go invite the chairman of the group for questioning
source:http://www.joyakosacorner.com/vigilance-group-kill-two-police-men-for-niger

(1) (Reply)

Evans Files Suit Seeking His Release / 19 Gunmen Killed In Clashes With Mexico Police / Please Geniuses Only

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.