Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,089 members, 7,957,075 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 06:34 AM

Jose Mourinho Don Diss Manchester City: ‘how You Go Buy Kyle Walker For £50milla - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Jose Mourinho Don Diss Manchester City: ‘how You Go Buy Kyle Walker For £50milla (599 Views)

The Moment Bravo Was Sent Off And Walker Became Goalkeeper Against Atalanta / Kyle Walker Trolls Liverpool, Deletes Tweet (Photo) / Transfer News!! Manchester City Complete Signing Of Defender Kyle Walker For €50 (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Jose Mourinho Don Diss Manchester City: ‘how You Go Buy Kyle Walker For £50milla by ManUtdinPidgin: 7:02am On Jul 20, 2017
Journalists wey bin wakka enter Jose Mourinho’s press conference, bin ask am about how e see the matter say Kyle Walker don move from Tottenham Hotspur to Manchester City for £50million, The Reds boss con yarn say e dey part of the modern game.

[img]https://manutdinpidgin.files./2017/07/js99190471.jpg[/img]

“E no shock me, make i no lie,” na wetin Jose yarn. “I don dey talk am since, no be today, say many clubs get money and na why dem dey do shakara. If you wan buy their player, dem fit tell you say dem no dey sell or dem go tell you say if you no drop this amount, fashi.

“I for reason say Manchester City go like pay £25million for Kyle,i fit reason am, but e sure me say dem disturb Spurs tire sote Spurs tell dem say if dem no bring 50 milla, make dem forget.”

https://manutdinpidgin.com/2017/07/20/jose-mourinho-don-diss-manchester-city-how-you-go-buy-kyle-walker-for-50million/

(1) (Reply)

Who Are The Greatest Defender In Football History? / Aftermath Of Transfers: A Look Back At Most Craziest Window (pics) / Arsene Wenger Turned Down Man United In 2001

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.