Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,493 members, 7,816,167 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 06:59 AM

Jose Mourinho Don Blast Real Madrid, Na Dead Club - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Jose Mourinho Don Blast Real Madrid, Na Dead Club (466 Views)

Madagascar 2-0 Nigeria, Fans Blast Leon Balogun, Players After Goal Blunder(Phot / Ronaldo Blast Real Madrid And Atletico Madrid After His Hattrick / Jose Mourinho Falls At Wembley As England Loses To Spain (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Jose Mourinho Don Blast Real Madrid, Na Dead Club by ManUtdinPidgin: 12:04pm On Jul 27, 2017
Manchester United manager Jose Mourinho don blast Real Madrid as e use style talk say the club and the people wey dey manage am na dead.

“E remain small make i beg Real Madrid say make dem sack me onto say i don tire,” na wetin Mourinho.

[img]https://manutdinpidgin.files./2017/07/dfr-qsnxcaagjqu.jpg?w=700[/img]

“I dey reason say that kind thing no fit happen for Manchester United onto say i no wan commot for here.”

We at MUIP believe say the fact Jose bin wan commot Los Blancos prove say the club no be am, say na yeye people (like dat Florentino Perez wey be ode) dey manage am.

For Full Story, Visit: https://manutdinpidgin.com/2017/07/26/jose-mourinho-don-blast-real-madrid-na-dead-club/

1 Like

(1) (Reply)

Workout For You / Liverpool Fans Slam 'cursed' Chamberlain / Baba Ijebu Please Urgent Attention Needed

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.