Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,203 members, 7,953,755 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 03:43 AM

Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un - Travel - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un (640 Views)

Inside Kim Jong Un Luxury Van For Viewing Missile Launches / Airlines Warned To Avoid Iranian Airspace After Iran Shot Down ₦79b US Spy Drone / Kim Jong-Un Travels To Russia In An Armoured Train (see PHOTOS) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un by NewsinPidgin(f): 2:02am On Sep 04, 2017
Dey don warn Naija people say make dem stop to dey yab d Supreme Leader of North Korea, Kim Jong-un “if not dem go pay heavy price”.

One of dia news service people from Democratic Peoples Republic of Korea (DPRK), carry dis message go dia twitter handle wey be @DPRK_News to go drop dis warning give dem.

Wetin dem write for d twitter handle na;
“All dese Naija people wey no dey fear, wey dey show demselves up and down, we dey warn dem now o make dem stop to dey take our Supreme Leader, Kim Jong-Un, do yeye, unless dem go face anything wey dem go give dem.”

Source: http://newsinpidgin.ng/we-don-warn-naija-people-to-stop-to-dey-yab-our-kim-jong-un/

#confamtori
Re: Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un by lonlytroy(m): 8:12am On Sep 04, 2017
North Korea can't do nofin, they are just ranting
Na only US dey fear them
Re: Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un by NewsinPidgin(f): 9:49am On Sep 04, 2017
lonlytroy:
North Korea can't do nofin, they are just ranting
Na only US dey fear them



Hope say you get boot?

(1) (Reply)

State Capitals Does Not Reflect The True Beauty Of The State.. / Where Roads Are The Enemy – A Look At The State Of Nigeria’s Roads / Any Nigeria In South Korea

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.