Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,177 members, 7,815,136 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 07:59 AM

You Can Only Find This In Nigeria!!! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / You Can Only Find This In Nigeria!!! (834 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

You Can Only Find This In Nigeria!!! by ngoremeka: 2:17pm On Sep 15, 2017
NIGERIA IS SECOND TO NONE.

Na only for Naija e de happen o.....

*Na only for Naija you
go see fish inside
"MEAT PIE"..

*Na only for Naija we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM
machines.

*Na only for Naija
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...

*Na only for Naija
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...

*Na only for Naija
Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer.

Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...

*Na only for naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his mother dey sell groundnut
for Junction.

*Na only for Naija, you go see mad man dey
control traffic, people
wey get sense dey obey.

*Na only for Naija, you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online..

*Na only for naija u go
see a man selling a book from street to street that says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book.

I salute Nigerians....
Naija no dey carry last..

2 Likes 2 Shares

Re: You Can Only Find This In Nigeria!!! by luvlymabel: 2:49pm On Sep 15, 2017
i no fill laughoo
Re: You Can Only Find This In Nigeria!!! by Treasure17(m): 2:52pm On Sep 15, 2017
funny but that's just the reality we live in. hmmm
Re: You Can Only Find This In Nigeria!!! by starboy86(m): 3:02pm On Sep 15, 2017
Na only for naija we somebody dey answer lie Mohammed and d name dey follow am everywhere him go like mtn.

(1) (Reply)

We All Wanted To Become Doctors, Engineers & Lawyers – What Have You Become Now? / Japanese President And Buhari. Shaking Hands..(photo) / Funny Moments In Nigeria Parliament

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.