Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,031 members, 7,818,042 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:50 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Can U Dance Alanta On Your Wedding Day (842 Views)
Funny Stuff: Have You Seen Talking Angela Dancing 'alanta'? Check Out! / When U Dance Kukere In The Name Of Posing For A Photo / When Your Best Man Sponsored Your Wedding (2) (3) (4)
Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by Teaser4(m): 9:48am On Mar 06, 2010 |
YEs Or NO |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by Ben13: 11:45am On Mar 06, 2010 |
~see thread~! |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by xynerise: 11:57am On Mar 06, 2010 |
Seun can you lend me nairaland broom make I sweep this dead body comot here? |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by flexystar(f): 12:08pm On Mar 06, 2010 |
ben know where d broom dey |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by Ben13: 12:10pm On Mar 06, 2010 |
why you dey lie for my small head? Xynerise, search for the broom abeg. . . |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by xynerise: 12:20pm On Mar 06, 2010 |
Tada! now where is the maga?
|
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by flexystar(f): 12:28pm On Mar 06, 2010 |
no be u dem give post of broom keeper . |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by flexystar(f): 12:31pm On Mar 06, 2010 |
xynerise u sure say this broom no tall pass u |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by xynerise: 12:32pm On Mar 06, 2010 |
. I seize am for my landlady wey be witch |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by flexystar(f): 12:49pm On Mar 06, 2010 |
lol, u r so funny, u must be a wizard and of cause u grab it from her in d coven. |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by xynerise: 1:00pm On Mar 06, 2010 |
I dreamt she was flying with the broom to my house and when I woke up I went straight to her house and took the broom |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by cbase: 1:02pm On Mar 06, 2010 |
**collects the broom from xynerise, and hits him on the head.** stop talking and sweep |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by xynerise: 1:05pm On Mar 06, 2010 |
another wizard |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by MrCrackles(m): 1:06pm On Mar 06, 2010 |
Topic. . . WTF is Alanta |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by cbase: 1:09pm On Mar 06, 2010 |
Alanta is WTF |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by flexystar(f): 4:56pm On Mar 06, 2010 |
cbase:wat is your wahala are u chasing him to sweep xynerise:he looks like d wizard in his profile |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by cbase: 6:55pm On Mar 06, 2010 |
amebo, wetin u go dey find for pple profile. |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by mamagee3(f): 9:30pm On Mar 06, 2010 |
cbase: |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by Teaser4(m): 10:28pm On Mar 06, 2010 |
Lmfao pls witches nd wizards spare my ass dnt sweep!!!! |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by clemcykul(f): 10:16am On Mar 08, 2010 |
@topic yes i can, no big deal |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by cbase: 2:17pm On Mar 08, 2010 |
i know you will, Clembicycle, you Psycho |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by Ben13: 2:26pm On Mar 08, 2010 |
MrCrackles: cbase: Like serious |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by cbase: 2:36pm On Mar 08, 2010 |
serious Like |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by flexystar(f): 7:51pm On Mar 08, 2010 |
Ben go fit dance Makossa 4 him wedding cbase go moonwalk Mrcrackles go dance Kolomental While xynerese go dance Micheal Jackson braking when dem play Akanchawa for him Mama Gee go dance Waist dance when dem play Celin Dion 4 her |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by clemcykul(f): 10:37am On Mar 10, 2010 |
so which one u sabi? abi na only to dey fly for nyte u know? |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by parki: 10:42am On Mar 10, 2010 |
@clemcykul come mutallab you no go face ur office work abi, u dey here dey comment ba |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by rickie4us(m): 1:20pm On Mar 11, 2010 |
Alanta?? |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by flexystar(f): 6:06pm On Mar 12, 2010 |
rickie4us:i no understand u abi u no know alanta oya tell teaser make him dance alanta 4 u. |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by clemcykul(f): 11:04am On Mar 15, 2010 |
@parki who be muttallab? na ur babe be that abi? gorimakpa like u |
Re: Can U Dance Alanta On Your Wedding Day by SleekW4s: 11:48am On Mar 15, 2010 |
@all question un no fit answer the guy asked Can you dance Alanta on you Wedding Day, @Teaser4 Yes cos you can dance Alanta in any Muzik, even Apala you can dance Alanta, just dey fe raaa, |
(1) (Reply)
Up Ibb / Computer Store / Born Again
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |